Datz how he can get the best out of her, can you imagine, aunty Ramota said wamolicious chicken, Ijebu did as if, she said it right, mo fe rerin daku, thanks for making my day Ijebu.
6:00 😂😂😂😂😂 This Ijebu afi suuru, the way he dey do hahahaha dey make me laugh Bibeli mi ni mo gboju le😂😂😂 in Anty Ramota's language. Nice presentation My regards to alejo wa ooo (Anty Ramota) You limit is above the Skye in Jesus Mighty Name. Amen.
Haa ijebu a beg make u no put me for trouble ooooooo I dey watch this when my sadist oga dey in office and if I laugh yawa go burst but see wetin aunty Ramota and ijebu dey do😂😂😂😂
May Allah be with you and guide you to the right part always .....you really let her know that she's is human being and that's what Allah want .....may u lve long
Is it by force to say Wamolicious😂 after you ??? I like the fact that you were able to flow well with her without laughing because i was rolling on the floor by the end of the video. 😂😂
I was feeling awkward before changing the UA-cam channel to this interview, I laughed and fell from the sofa 🛋️ 😂. Special thanks to “ WAWOLICHIE SHICKEN” in aunty Ramota’s voice 😂😂
Ijebu I respect your professionalism for not laughing through out this interview. Nah from introduction I don dey roll for floor already 😂😂
He tried
Ijebu no fit make heaven wallahi 😂See how serious he is with Aunty Ramota 😊
Datz how he can get the best out of her, can you imagine, aunty Ramota said wamolicious chicken, Ijebu did as if, she said it right, mo fe rerin daku, thanks for making my day Ijebu.
Ijebu sef no dey okay at all 😂😂😂
😂😂😂😂
I swear
I swear 😂😂😂
Honestly
Aunty ramota is the most confused being... But I love her like that
Remember, she has developmental disability please.
Absolutely 😂😂
Awwwwn I’m so emotional, I love aunty ramota but she need to be in love 🥰 so we can celebrate with her
Ijebu you dey kolo 😂😂😂. You just dey whine Aunty Ramota 😂
Thank you all for ur support ❤
The story is actually touching 😒but as they reach the age matter I laugh tire and Wetin they Dey ask her Wetin she Dey talk😹😹
Aunty Ramo's husband by resides in the UK....Ramo go soon japah🥰🤣🤣🤣
Ijebu u go crawl enter heaven🤣🤣🤣😘🥰🥰
So funny. Nice program. Love aunty ramota being closer to God
Her story is touching😢. May Allah be with her
I think they gave aunty Ramota something ,she’s very calm today
She really spoke well . God bless her ❤🙏
😂😂😂😂😂
It is the style the interviewer used o...na im do the magic❤❤
Wow Aunti ramota inspired me when she talking about our Jesus
First time seeing Anti Ramota on interview
She really try wow ijebu did a great job
Kin la bi yin kin le n sor aunty ramota 😂😂
Egbon ashabi Simple😂
6:00 😂😂😂😂😂 This Ijebu afi suuru, the way he dey do hahahaha dey make me laugh
Bibeli mi ni mo gboju le😂😂😂 in Anty Ramota's language.
Nice presentation
My regards to alejo wa ooo (Anty Ramota)
You limit is above the Skye in Jesus Mighty Name. Amen.
Aunty Ramota Bere ise 5 years ago and age won 5 years. Kayefi. Ijebu fe pa mi 😊😅😅😅😅😅😅
This is so hilarious!
I haven't laughed so hard in a while.
Ijebu will you make heaven like this?😂😂😂😂
Rolling on the floor 😂😂 mayGod bless you both pure comedy not skits
You are more blessed IJMNON AMEN ❤
I feel so sorry for this aunty ki olorun oba ma je ki aye pa kadara wa da si aburu amin
Ameena yah Allah 🙏
Àmín
Amin loruko Jesu
I just saw ur live on IG and I went to subscribe ❤️❤️
Aunty Ramota carry me come here ooo 😅😊. It hilarious and at the same time interesting to see her composed this way..
Moots if you come from TikTok😂😂😂
, ,?fxt??
😂😂
Moot😂😂😂 I come from TikTok to watch the remaining😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂na TikTok refer us come here😂
Can’t stop laughing 😂God Abeg see as ijebu too serious 😂😂😂
Aunty Ramota no dey wan hear husband talk o...she said huuun
Olorun a ma gbe e bori awon ota e gbogbo o, love you.
Ijebu ...i swear God go judge you ooooo😂😂😂😂😂😂😂 ...biko I can't laugh ooo
Aunty ramota, don't mind those men jare.. that's how they behave😂😂😂...
Na A dem ask, aunty ramota dey talk Z😢😅😅
Ijebuu can't see heaven gate 😂😂😂 I love the way his act to aunty ramota response 😂😂😂
Aswear ijebu cannot make heaven 😂😂😂😂😂😂😂
😆😆😆
Walahi he can't 😅😅😅
That's for sure, he will miss his way to heaven 😂😂😂
So touching, may Almighty Allah be with you always Auntie Ramat
Amin ya Allah
Aamin yah Robbi 🤲🤲
You're the Best..... I'm watching all away from United kingdom 🇬🇧
I Neva see this kind of interview before 😂😂😂😂😂
Wonder Wonder
Hahahahaha 😂😂😂
Shonishons kisen 😂😂😂
Aunty ramota oo I don laugh tire
D English part too
Everything no no no 😂😂😂
Ijebu and Aunty Ramota e ma pa wa ooo 😂😂😂
U are creative, God bless you
My condolences aunty Ramota💐
Funny but i love the Bible part... Mr Ijebu, God go forgive you😂😂😂
Ijebu and aunty ramota will not kill me here with laughed ooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I love it already ❤ nice to see her this way.
Haa ijebu a beg make u no put me for trouble ooooooo I dey watch this when my sadist oga dey in office and if I laugh yawa go burst but see wetin aunty Ramota and ijebu dey do😂😂😂😂
Ijebuoooooo so nice program God will enlarge you
Anty Ramota be strong and stop fighting ❤
Walai heaven is not sure for you oo ijebu😂😂😂I came because of aunty ramota from TikTok
May Allah be with you and guide you to the right part always .....you really let her know that she's is human being and that's what Allah want .....may u lve long
Ijebu no well😅😅😅 Aunty Ramo na cruise anytime
hope Ijebu go fit enter heaven the way dey stress aunty ramota
Olori Aunty Ramota gba ope wa
Ijebu your heaven no sure
Aunty Ramota go kill person with laugh 😂😂😂😂😂😂😂 Jesu ooooooooo angeli Aunty Ramota ti ji aunty ramota pada 😂😂😂😂😂😂😅😅😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂 ijebu just Dey carry aunty ramota play and he Dey act not to laugh I don laugh tire for this midnight 😂😂😂
Egbon ijebu, ur heaven no sure ooo😂😂😂😂
At all😂
Lori Aunty Ramota, oluwa gba ope wa. Lori ijebu baba gba iyin wa.
Aunty Ramota's story touched
Just that 😂😂😂😂😂😂
Aunty Ramota get memory oh😂😂see the way she is analysing her mom experience😂
Best interview ever 😂😂😂😂
Ijebu stop naaa your reaction is making me lafff😂😂
His reactions are making me emotional... even sef, ijebu dey find handkerchief when aunty Ramota said...emi ni mo gbe idile wa ga😂😂😂😂
Egbon u just dey stress this aunty🤣🤣I almost pee on my bed😅
Ijebuuuuuuuu.....sir....sorry to say....u no dey alright 😅😅
Ijebu nice work so funny , aunty Ramota favour will locate you
Ìjẹ̀bú, ìkà of Africa! Ọkọ̀ báwo, when she already said she doesn't like men😮
Amin Ase oo 👏🏻
Is it by force to say Wamolicious😂 after you ???
I like the fact that you were able to flow well with her without laughing because i was rolling on the floor by the end of the video. 😂😂
Ijebu o gbadun..... just dey whine aunty ramota.... so funny
Aunty Ramota gives more than the questions asked
Aunty ramota ati 5years😂😂😂😂😂😂😂😂aunty romota wey i don know since I dey small 😂😂😂she say 5years😂😂😂😂😂😂😂😂
May God be with you aunty ramota🤗
May God intervene in aunt ramota life
This is interesting interview
Ijebu..... I like your maturity....very professional 😂😂😂😂Don't you want to fall in love?
Great content 👌 👏 👍 🎉😅😊
Ijebu you cannot make heaven😭gbagede lorò nikan ko😂😂
Omo, I feel for her 😢
May her faith make her whole
I was feeling awkward before changing the UA-cam channel to this interview, I laughed and fell from the sofa 🛋️ 😂.
Special thanks to “ WAWOLICHIE SHICKEN” in aunty Ramota’s voice 😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣
😂😂😂
Baba mi orogojigo gba iyin wa Lori interview ramota
Make ijebu make heaven make I see😂😂😂😂 the oko yin part😂😂😂
Him no fit make heaven
5 years bawo 😂
Wetin Aunty Ramota dey talk 😂😂
Aunty Ramona na 5years oo😂😂
First time Aunty Ramota will calm 🥰
Auntie ramo mi ❤❤❤
Hmmm well done so lovely ❤❤❤❤❤❤❤🎉🎉🎉
Good of you ijebu keep it up
I can’t keep it again 😫na me dey do Aunty Ramota
Ijebu make heaven leme see you. Agbaaya wan kee me with laughter 🤣🤣🤣🤣. Wamonichonchinnnsgmdgww🤣🤣🤣
Aunty ramota don dey industry since child birth 😂😂 everything is 5 year 😂😂😂😂😂😂😂😂
Aunty ramota no make me laugh o😂, Na this ijebu reaction😂😂😂
I love anty ramota,she's intelligent despite having puljeria
I give it to my brother ijebu for keeping straight face 😂😂😂😂
OMG 😳 omonishan or wetin anty Ramota called 😂😂😂😂
Aunty ramota nah A dem dey ask u nah K u dey talk 😂😂
Ijebu forget heavenly race o😂😂😂
Lmao 🤣 aunty Ramota glorious child 🤣
From TikTok family boss❤❤
Won kan ma ma gba owo lowo aunty ramota ni
Ijebu dey craze ooo😂😂😂😂
Ijebu oooo aunty ramota 5years ke i don laugh enter my landlord room oo 😂😂😂😂😂😂😂😂
She later married to her husband now happy married life ❤wish you well
Ijebu I doubt if you be human being as you no laugh,. Kudos omo yemi
Aunty ramota no go kill me ooo 😂😂😂 five years kehhh 😂😂😂
E weak me ooo😂😂😂
This is a must watch
Ati ijebu ooo ati Anty Ramota 😂😂😂
Most hilarious video that really crack me up today lol😂
I wonder how Ijebu did this interview without laughing because if na me ehnn I for don laugh tae tae😩😹 but then Aunty Ramota na correct person