Yung '9ja Carter' Six a.k.a Sixty, was born Onome Onokokwomo JULY 8TH 1989 in the heartland of Southern Nigeria. Click www.olamildent.... to download track & access artist's bio.
obob i dey ur back, 4get all dem yeye wor-wor pple wey dey say u dey try imitate American Wayne, u don already represent say u b frm Carter family, if e pain them make them go lick beans! Wen dem see u dey feature with Wayne live within d next few years them head go bust bcos u get the talent, u jus need a good producer and sponsor, notin do u Waffi boy
Shout out to yung6ix.. 2024
his verses better than iceprince
Yung6ixx💎
*SOUTH SHOUT* 411...... tell me sumfin wey i never do :)
@sisqocat31 guy....is very goood, but i dont think he is better than M.I....M.I voice fit in Rap better...serioulsy nd he flows better!!
obob i dey ur back, 4get all dem yeye wor-wor pple wey dey say u dey try imitate American Wayne, u don already represent say u b frm Carter family, if e pain them make them go lick beans! Wen dem see u dey feature with Wayne live within d next few years them head go bust bcos u get the talent, u jus need a good producer and sponsor, notin do u Waffi boy
very good song, nice lyrics n flow
the boy too Sick 4 flow!!!!!!
❤
@kilodegan1 lmao!!