I have dated three brokelyn guys and we built something together and we grew but boom after Dem don make am like dis nah dat time we no dey the same class again.... Like dis, i have turn to diamond digger not a gold digger because gold himself dey suffer before e turn to gold
Friends do more and then not knowing body count and then 26 Omooo we truly listen we don’t judge Me too let me meet the rich friends that would help me oo and let me be one too i receive lord 🙏
They are so synced 😂I love them
That man just dey smile for background 😅
Miss demz and her bestie 😂😂
I love them both, na woman wey broke guy never show shege go say she stil wan grow up with broke guy
You're right dear learnt mine this year
@ sorry dear, learnt mine last year, naso life be sha
"The land of dreams" 😂
My sister go Nd sleep 😂😂😂😂😂😂
Bar man leave work dey watch egungun😂
I have dated three brokelyn guys and we built something together and we grew but boom after Dem don make am like dis nah dat time we no dey the same class again....
Like dis, i have turn to diamond digger not a gold digger because gold himself dey suffer before e turn to gold
😮 😂😂😂 Yooooooooooo !!
nah you snaped on this one 😅😂
@IShowTech0 Abeg make I snap o
My eye don see shege banzai pro max for guys hand.
Especially those ones wey dey speak Mumu English 😂
No be lie oo
My sister
They will be speaking vocabularies up and down but 1naira they don't have
even this miss demz wey get ororo leg too no won date broke man😂
bro
Lie lie no good oooh😂😂😂😂😅
I love them both…naturally happy ❤
His papa fr fr 👀🤣😂
Omo IG o get this money chai I pray make I live long ooo
I go chop life like 😊😊
Land of dream 😢😅....Egungun wan kill with laugh 😅 my material don go
I really love them both😂😍❤️
Why tho? 🎤
@@RoadKillNapswhy not?
I really love them😊❤️❤️
Since them nor fit date broke guy, na for rich guys to dey date rich girls too
This guy de talk like bini guy 😂
The last part they where spot, men do more for you when you're genuinely friends...
Miss demz and ivd i sight u guys ❤
It’s the guy at the back for me 😂
The guy just want to enter her😂💔
😂😂i wonder wetin some parent dey carry come house from hospital,all in d name of say i don born pkin 😂😂😂
Weting we broke guys do this Rich kids
Aaaah o ga ooo
Nigeria land of dreams ke
Na that one shock me ooo
Egungun don suffer dem dis one hand 😂😂
I will never be poor😮😮
In Ola of Lagos voice
now Olosho them be
I love them ❤❤❤❤❤
Olosho don too much even dem don dey import dem selves
I swear 😂
Yes now money no dey Uk. So dem enter 9ja come find baller. 😂
@@Dj05909exactly some guys ready to give this ladies 2 millions naira, In uk hardly before somebody go even give them 200 pound..
@@Dj05909Lol nobody send them for there na, for here them be super star😂😂
I love them both…
Ashawo, the two of them
Hmm nawa girls upon the Bbl una nor still get relationship nawa
I don't draw😂
Nigeria land of dream if you have money oooo or have the helpers 😢😢 it’s well
Olosho everywhere
Make una dey play for here 😢 😢 😮 😮 😮 😮 😮😮, una no well, well well 😢😮
That is what she knows how to do no brins
This one sweet me
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I love her pls , such a happy soul ❤❤
To a man 400 pounds and from man to you 20,000 pounds 🙄🙄 Focus on the zeros boys 😅
Old girls wan show off. Hanty no man in his right senses will marry una. Continue in 4yrs Una go enter 30 and we go show Una this interview
Second name of Nigeria
Land of dreams
Even if una date Rich man na for fun nothing
Aswear
Chairman still put men on board na
I love them😅😅
Na person born this ones 😂😂😂
Na person born them oo 😂😂😂😂
That’s massive
GOCRzy spotted
😂
They are broke even they don't have 100k for aza
Both of them are girls and are 26. I am a guy and I'm 26. If we stand side by side, you will think I'm twice their age. Is God not a miracle worker?😂
How is that even possible?
Normally Nigerian men have nothing to offer but money 😂😂 you guys beoieved the hyoe was because people genuinely like you
black yansh doll
Egungun your video editing I no understand am... Try correct dy editing
She's on kolos , u can see
OS Pro max +
Friends do more and then not knowing body count and then 26
Omooo we truly listen we don’t judge
Me too let me meet the rich friends that would help me oo and let me be one too i receive lord 🙏
Saidaboj followers
Olosho don too much even dem don dey import dem selves
Normally Nigerian men have nothing to offer but money 😂😂 you guys beoieved the hyoe was because people genuinely like you