You see that wiz guy he's a mad man wearing clothes 😆😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣, you dey fear yes! Me too I dey fear , oya give me your phone 🤣🤣 chaiii 😂 who does that 🤣🤣 Weldon guys 🙌🤝✊
I showed my brother this comedy and ever since whenever he call or sees me the first thing he says to me with a fainting voice is " NA UR HEAD D GUN DE O"
Like all this robbers Dey gimme joy from wiz to brainjotter to master lee reach the girl Dem all kill this comedy man but that brainjotter I like you pa for this comedy e just Dey shoot anybody I’ve watch this comedy than 2 times now
Omo....this guy wey them dey call Brian Jotter na Hillary aswear another name for Hilarious. Let's gather here and watch it all over again...he needs to be appreciated
When Wizzy say "You dey fear abi?
Even me dey fear too." The girl wan come use am as excuse to misbehave
Dat kind tin😆😆
😂 lolzzz
Swrs😆😂😂😂
àà
Nigeria is the best when it comes to comedy, much love from Cameroon 🇨🇲🇨🇲🇨🇲👍
One love…❤️One Africa
Yea Because Nigeria is a cruise county
Nigeria is no there they are all biafrans
We love you too
@@sheisomarica thank you
"Why you dey cry, you dey fear abi? Even me I dey fear... Give me the phone we dey hurry" 😂 😂 😂
I love dt guy
E off me😅
I swear 😂😂😂
I died here!
My best part lol and he was crying as well
Heavenly Father I pray that you keep the person reading this alive, safe, healthy and financially blessed Amen 🙌🙏
Amen🙏
Amen
Amen
AMEN, AMEN, AMEN IN JESUS MIGHTY NAME HOLY GHOST FIRE 🔥
Same to you IN JESUS MIGHTY NAME 🔥
Gather her if you're a Big Fan of Brain Jotter..
Lets Appreciate his consistency 🙏
I swear
ua-cam.com/video/Xf8JNi8RXzQ/v-deo.html
Excellent ua-cam.com/video/yobqXdg5AsM/v-deo.html
The guy's awesome
This people are so talented
OMG!!!! Brain jotter and master lee are the best combo I've ever seen. The slim girl too na soji I like her character.... more work guys🤣🤣🤣🤣
ua-cam.com/video/Xf8JNi8RXzQ/v-deo.html
Wizzy too na Bomb
I been no wan come. Dey say make I follow them come, dey go gimme 1500. 😂😂😂
Master Lee: guy why you shoot am na
Brain jotter: him dey look like Thief that's why😂😂
ua-cam.com/video/Xf8JNi8RXzQ/v-deo.html
Omggg the ending was just too creative 😂😂😭😭😭 I never miss Brainjotter’s skit every week 👏🏾😂😂😂
change over them done bring light ...Lol
The last part got me rolling on the floor 😂😂 "oga go change over dey don bring light" that guy d mad I swear 😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
On Gad🤣🤣🤣🤣
I swear
Na your head the gun dey ooo🤣🤣🤣🤣🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱favourite line
Brainjotter: I don’t like this guy, the guy be like ei dey thief 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
"Oga go change over dey don bring una light". 😂😂😂😀🤣🤣
This guys are perfect.God I'm happy for this privilege to watch this combo they're so real wizzy sef no carry last at all always crying 😂😂😂😂😂😂😂😂
Whizzzyyyyy
Brain jotter: I don learn new style to shoot 🤦🤦🤦
Brain jotter: Guy dem don bring una light 😂😂😂😂
I swear... new style of shootin😂😂😂
ua-cam.com/video/Xf8JNi8RXzQ/v-deo.html
Why You dey cry, u dey fear abi😂😂🤣🤣I Dey fear too
These robbers are hilarious oo, he came back to tell him to changeover. The part I always wait for is the " abeg gettat" hahaha
That guy in white holding the chair and dancing so fast and furious killed me Carter to the world !!! Ughelli to the world
Wizzy na clown 😂😂😂 master Lee na master, brain jotter na brain full your head but you be fool 🤣🤣🤣 and the babe ah she too dey try
Best comedy of the year 😂😂
Brain jotter
Wizzy
Master lee
and the others❤️❤️❤️
good
"Oga change over them don bring Una light" 🤣🤣🤣must you add that part? Lol, These arm rubbers naa d best
ⁿ#
Qqqqqqqqqqqqqqqqqa
That's my best part in the video 🤣🤣
Dey don bring wuna light, change over abeg... This colabo na wetin I no dey wan miss oooo
Full 11 mins was laugh... Jah bless your creativity
You see that wiz guy he's a mad man wearing clothes 😆😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣, you dey fear yes! Me too I dey fear , oya give me your phone 🤣🤣 chaiii 😂 who does that 🤣🤣 Weldon guys 🙌🤝✊
I showed my brother this comedy and ever since whenever he call or sees me the first thing he says to me with a fainting voice is " NA UR HEAD D GUN DE O"
Oga change over them don bring una light 😂😂😂😂😂😘
4:15 y deh cry?u deh fear abi,even me deh fear too🤣🤣🤣....that one killed me
😂😂😂😂😂
Like all this robbers Dey gimme joy from wiz to brainjotter to master lee reach the girl Dem all kill this comedy man but that brainjotter I like you pa for this comedy e just Dey shoot anybody I’ve watch this comedy than 2 times now
Brain jotter yaff spoil everything 😂😂😂😂oga gettat
My love for this guy is just too much ❤️❤️🤣🤣 it's always that innocent look for me 😂😂💃💃💯😂
Oga, change-over them don bring una light 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Change over them don bring Una light💔😅😹😂😂😂
Oga na me you want make I dey carry 3 million 😂😂😂 bigger grace to you ❤️
Brain Jotter & Masterlee, the best combo. 😄
Wizzy dey rob dey cry 😆😆😆🤣🤣🤣
Gun dey sweet brainjotter to hold😂😂
Well bred robber😅😅
My guy say change over... Dem dun bring light 😄😄😄
😂😂😂😂 Oga changeover them don bring Una light 🤣🤣🤣🤣
Oga.. Change over them Don bring una light 😂 😂 😂
Hey friend I got my relationship fixed with the help of the greatest spiritualist who bought my ex back after many months of separation"
Number 1 to be here, make I sit down watch ni
🤣🤣🤣🤣 Oga change over dem don bring Una light
But brain Jotter u craze oo change over dem don bring light😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
BigBro: On gawd, Iswearugawd.
Brainjotter: Oga getat, Where the money!!!! 🤣🤣🤣🤣
Likeeee🤣🤣🤣
😂😂😂🤣🤣🤣🤣
"na your head the gun dey" ...i offed
Mumu robbery, d one wey funny me past, The guy say Dem dey 7,.. Na e say ok give me gun make i reduce dem😂😂
The way brainjotter dey talk, e nor need stress ahswr haha
Y u dey cry? U dey fear? Me I dey fear too.
Give me ur fone. Give me ur fone we dey hurry🤣🤣🤣
The powdered face guy is a legend...."Give me your phone, I go shoot you, u dey crase with that facial expression" Nice one guys!!!!
His name is wissy
He was like you dey fear abi😂me too dey fear
I swear. Haha
U steal finish still tell them say Dey don bring light 😂🤣🤣🤣🤣
I advise this should be a clique lmao they should create more robbery episodes ……….
Cause I was literally rolling on the floor
It’s a lie you did not roll
@@yu-tu1ej 😂😂😂😂😂
@@yu-tu1ej I promise you fam 😂 I was on the floor
I literally couldn’t breathe 😂💔
ua-cam.com/video/Xf8JNi8RXzQ/v-deo.html
I will subscribe premium to such content.
Oga change over dem don bring wunna light🙆♂️🙆♂️🙆♂️🤣🤣🤣🤣
I don die 4 laugh this night oo, na wetin Erigga and Oga network sing say “Na only Nigeria armed robber go de call their olé” wahala de oo🙊🙊🙊
Much love from Kenya. Nigerian comedians are damn crazy and creative!
Boss change over they don bring una light😂😂.... which kind human being you be 💔😅
You are really a legend omor😊 normal
Change over them done bring una lite.🤣🤣🤣🤣🤣
Crazyyyyy. Didn’t expect to enjoy a whole 11 plus minutes. Wow! Great job 👏👏
Oga change over dem don bring una light! :D :D
Best come skirt of year.
I’ve watched it more than 50 times ❤️❤️❤️
Omo....this guy wey them dey call Brian Jotter na Hillary aswear another name for Hilarious.
Let's gather here and watch it all over again...he needs to be appreciated
Oga change over dem don bring una light 🚦 lol 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂
Enjoying your comedy always. Thanks for the entertainment 🙏. From Ghana
The girl nailed it ✌️😂
Wait that guy on white na werey dancer ooooo 😂
What's all this? He miraculously made me smile. Me wey been they think Life 😂
Baba God bless you real good for putting smiles on my face this morning
Dis one funny die , nice one wizzy, master lee , brain jotter and d princess 👸 in d mix una do well Abeg
Whizzy get human sympathy e be like them force am come the robbery but jotter no get joy atall 😂😂😂😂
Brain jotter na mad man e say oga change over them don bring una light😅🤣😂
I love that tall bald guy♥️wats his name sef🤣 and the powder guy 💯 infact I love dem all😂😂
Still rolling on the floor 😂😂😂 keep it up guys ❤️
I be no like wizy before oh but because of this video I love am die... More grace to u guys 🤣🤣🤣😀
Change over them don bring Una light killed me😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣
Oga, change over them don bring una light 😂😂
Brainjotter is hilariously heartless😂😂😂
That female robber is a mad talent. So many punchlines you can't settle on any. This 11mins was not wasted at all 😂😂😂😂
Yes she act like this Yoruba actress bukumi
This is just amazing my heart is rushing
Wizzy say him wan commot #800 naira so that eeee no go heavyy
Abeg in big brothers voice😂😂😂😂😂😂😂😂😂omo this combo na die ohh😂😂😂
Na ur head d gun dey o... hahahaha 🤣, wizzy o
It’s da ending for me, Oga change over them don bring una light 💡🙈🙈🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Brain Jotter 🤣🤣😂😂 I love the way he doesn't lose time 😂😂
Wizzy no cry na 😂😂😭
Talk to me naaa
Omo, shooting dey sweet Brain jotter 🤣🤣🤣
Brainjotter una mad change over they don bring light😁😁🤣🤣
This is just too funny, I can't stop crying 😭
🤣
Lol oga change over dey done bring una light 🤣🤣🤣
burst brain... WIZZY de crayz i swear...i love this...nice one BrainJottter
The girl on cardigan sef don laugh pa 💯😂
The powdered face guy is not serious ah😂😂😂😂
Master Lee never disappoints ❤️❤️❤️🇨🇲🇨🇲🇨🇲
Oga change over them don bring Una light 🤣🤣🤣, e nor want make den fuel waste.
Brain Jotter na my number 1 like this oo. Damn!!
It's Whizzy for me
Baba say we dey hurry.🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Omo, ya brain na beans no be jotter 😂😂😂😂
No single human sympathy 😅😅😅
Only ur face dey off me talkless of d way u speak bro u are good
Na your head the gun dey ooo🤣🤣😂😂
We need something more like this brothers😂💗
Lol😂 he's just to funny 😂 😂😂
Too*
If I nor follow oba act make I no why, ona too funny abeg getat
The most calm & Sad gang ever 😭😭🤣🤣🤣🤣🤣
The guy with black T-shirt he's too much 😂😂😂,
Oga changeover them done bring light 🤣🤣😂😂😂
Oga, change over dey don bring Una light 😂😂😂
If to say na Brain jotter hold the the nobody fr come out alive 😂😂😂