HOLY GROUND FT SELINA TESTED EPISODE 6 ( THE EVIDENCE)
Вставка
- Опубліковано 10 лют 2025
- The evidence is the only gap between ratata and going to prison , but the question is , who is with the evidence as it is missing from holy ground . watch as the truth unfold
Jah bless you wotowoto for your talent... Na HOLY GROUND... Keep it HOLY...
Wey you chi boy na now I confirm am say you be Joy giver ❤❤❤💯
Zaza my joy giver, maximum salama Weldon 🎉🎉🎉🎉🎉❤❤❤❤❤
Zaza baby na man u be this episode doings longi the camera 📷 classic all actors and actress on point Time Time duty duty holy ground keep it holy much love ❤️ ❤❤❤❤❤
Omo honestly speaking in this particular character chiboy and aboy are the best I can't hide it no more, only chiboy still give me joy talk more of aboy in addition ❤much love guys ❤
Zaza you give me joy for this one, the only thing wey remain be say you no drill Tallest remember na em drilling na em you collect so
Well job zaza baby na man you be
Nothing like Aboy and Chiboy😅😅😅
Dey here dey here chairman I hail oooo my man 💪 ❤
Since yesterday I dey wait ooo❤❤
Nice one there from chiboy concept,
Una face show❤❤❤
The best of all the episodes so far.. But my inner chester dey cap me say na the wrong kappa Zeus carry give give u so
Dats y chiboy no kpai yam na ,dey jus put us 4 suspects nio
😮 Good one
Zazalion Bby ❤
Yes boss
Mhen Mount 💯 nice one
I love your guy's group
Zeus u again 🥺
Wow so interesting
Much love to use zaza u na strongman much love to you bro ❤️❤️❤️💯
Wow, Nice one 👏👏👏👏
Zaza, you be joy giver i swear... much love to you guys 💜💜
Thanks a million
Una face show, una shoe shine, una teeth white…una get doings ooo ❤❤❤
Much love German shepherd❤❤❤❤
I love the ending of this movie you play it with intelligence rugged you from Switzerland
More grace Chairman ❤
Omoh chiboy 😂dey put joy for my body ❤😂😂😂
This episode too tey o
Make the next one no reach like this
Kudos to the crew, una own no go spoil
Una shoe shine
Abeg next ❤️❤️❤️❤️❤️❤️
Boss
Nice 👍 one guys ❤
Zaza this one na the best of all
Thanks boss
@@chiboyconceptsplease I need 7
🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
Zaza man of wisdom❤❤❤
Chai I dey happy for holy ground 6😂😂😂😂
Zaza na joy giver ,I salama for you senior man🫡
Zaza na man u be 👊👊Zeus must not come back and defeat you ooo
Aboy and CHIBOY one love ❤❤😢
Nice one..
I believe on high spirits, zaza you're rugged and tested.... Before odi let us, he says no mercy for a morrow cux a morrow can cast u at any moment 💪
Abeg make una feed tallest for us oo the guy don too lin oo, make e no go die go ooo abeg..if e de blunt make una check if e de chop oo,, (as a concern Selina tested fan) 💯for una
hope I don cap the ezekubundo..👏👏
Wetin i like for this episode be the senior men wey lap zeus show am how e dey play. No be childs
Keep the good work on brothers ❤❤❤
Hi
Nice one boss keep it up 👍
King 👑 Zaza your face show one love watching from Ghana 🇬🇭
Nice movie chiboi ❤❤❤❤❤❤❤
Can't wait for the next episode
Let ratata come back
una face show una shoe shine gbe gbe gbe for you 😄😍😍😍💪
Zaza 🎉❤❤
Best Ep so far❤❤
Chiboy Zaza the pressure manipule. Zuzu don jam ezuzu 😂😂 kudos to you all ❤
Samankwe for Una🔥💯🦅⚓
Omo i really miss Selina family 😂🎉
That tallest part naa rubbish joor girl go dey carry my phone japa for my face way I be juu 😂
Ruggedity dey cry normally, zaza maximum salama for u 🙌🙌
Aboy for life ❤❤
Abeg you zaza King of the zanga, Cap me where odguw kpogide. I miss that marching
Nice movie
Much love, una dey try ❤
Otuleke no how to insult person 😂😂
Dis guys dey gimme joysop 😂
People no de see this one person wey de this scene with an insane interpretation of his role, Otuleke ❤1 much love
Zaza no let this thing take long time before dropping another please that is part of the reason why the viewer will be little. We like your doing and your goons🎉🎉🎉
I swear e take so long
I no is not easy shaa
I don already forget the last episode
So nice
Maximum salama woto -woto maximum regard to you zaza and Aboy una Ruggedity commando Una face show una shoe shine sibi normally choose betrayal wetin dey paa now
Zaza na confirm
❤❤🎉🎉 i love you guys more grace
Sasa my man
Abeg try dey give tallsst food😂😂
Chiboy u get doings,aboy,sibi,tallest i no forget ina, but what of southside where odogwu kpogide selina tested make ina comeback
kudos to chiboy and his crew on this you guys did well to be honest. keep it up
Nice one Chiboy🙌
Zaza I salama for you ✌️
❤❤❤ big love
King 👑 one love for you guys ❤❤
Zaza the wisdom manipu😮🎉
Una face show
I salama 🫡🫡🫡 Zaza
Chiboy Na man you be Sibi Na bad blood ooooo
waw I love this
Perfect 💖
ZaZa your ododo kpogide I'm waiting for season 7 osi so
Yes boss
Abeg when the next episode dey come i can't wait abeg make e no reach 2 weeks
Zaza nice one
Am just watching is odogwu in
Una face show senior man I'm very happy to upload this movie please what about south side🎉❤❤
I am expecting that movie south side
@@RaymondThankGod-dq8gm I swear
@@RaymondThankGod-dq8gmsouth side u go ask Odogwu I don miss that movie die make Una better do that movie and monster you made
Nah you upload ham 😂😂😂
Them don forget South Side
Zaza your face show, please help me give tallest punishment 😂😂😂
Holy ground holy ground. Keep it holy.una face show una shoe shine pereree.from my inner Chester Zeus collect two kappa from tallest.the kappa remain one which I believe is the one you need.zaaza save ratata.
You dey follow up bro , thanks for the capa observation
Chiboy really love Aboy...... well well 😀😀😀...
If you love chiboy aka zaza gather here
😢😢
@@NwachukwuOgbonnaya 😂😂😆 please subscribe to watch next upload and share
I off my Capito for your doingz.
Lightweight clear road for chiboy concept
Careless turkey na him u just shu
una too dey delay to drop...like dis without watching last episode dis new one i no go understand wetin i dey watch
Zaza, see eh ur face show ur shoe shine no be child's, hundred for you king of the zanga 💯
Finally the awaiting movie is here much love on you guys ❤
Your camera quality is improving.Weldone Sir Chi.
Zaza ❤🙌🏾
I like this guy Zaza ❤❤❤
Hello chiboy great job ❤
Chiboy for life
The long awaiting ❤😂one love
You guys are good 👍
ZAZA u are de king of doings , but wait ooo u sure say the evidence still kpogidey inside dat phone???
We go find out in the next episode
@@chiboyconcepts believe
Chiboy.. what I don't like about this your movie is that it's not loud but interesting.
Please work on the mic. Before,,, I use my jambox to watch this video, but now they have steal it. I am not even hearing the voice clearly. It's too low😢😢😢😢😢😢
Nice one ❤❤
But what about south side
I'm outside again ooo for chibobo ❤
❤❤
Zazalion una face show eeee
Thanks boss
Chi boy & Aboy nah bad combo 😂😅😂😅
Wow respect to the family ❤