Mdk he just wan force the Uk accent and hear himself speak oo .. you see showboy before you say you no see am before . Mdk be the most jonest celeb for Ghana
Yeah man, kids play dem man deal wit, mi hear d boy ar talk long time an mi thought if he comes to Ghana dem go play am, drill am up make him get sense, see say all ar dem are child's man, can't talk about mi like dat without mi Killin dem deal with u brawling, weda u b frds or breda frm u violet u ar go get some sense..
charley this be the first time i actually listen everything you dey talk word for word. you really talk real shit. especially about accra friendship
Don’t respect people because of how much they get I felt that 👍
so fire what do you expect chriss waddle to do to show boy?
Whatever waddle talk say he go do am make he do
Fire be too funny 🤣🤣🤣 he take watch go take loan 😂😂😂
Mdk he just wan force the Uk accent and hear himself speak oo .. you see showboy before you say you no see am before . Mdk be the most jonest celeb for Ghana
Your man sey na he dey UK kiddie time wey he move come Ghana🇬🇭😂😂😂
@@mckenzie1432😅😅😅😅😅😅😅😅 he fool waaaa dat mdk, Jon boy
If you see am right now you go beg for some coins 😂💔… “JON!”
You Dey like yo bings oo
Always speaking facts💯💯
real talk brev!
Fire 😂😂😂😂 paaa
Mame ndoom wo TV 😂😂
Waddle be Jon pass
standtall o. no be shleeeep
you dey expect chriss waddle to beat show boy or something?
Where’s the lie 🤣🤣🤣🤣
Oh fire your camera someway
Tap iinnn
Them all dey Fun fool the funs bro.. Them dey take hype the amg brand to stay relevant 😂😂😂 y’all should shine ur eyes
generally what do you expect
Yeah man, kids play dem man deal wit, mi hear d boy ar talk long time an mi thought if he comes to Ghana dem go play am, drill am up make him get sense, see say all ar dem are child's man, can't talk about mi like dat without mi Killin dem deal with u brawling, weda u b frds or breda frm u violet u ar go get some sense..
Wopri o 🤦🏽♂️
I no go shock if waddle then showboy talk again after all this nonsense. 2016 showboy insult am portor portor on Facebook but still them talk again.
🔥🔥🔥