Omo, I don dey fear to listen to boss SMJ laidis. Coz warris dis?😭 Small hope wey I bi don dey get say I go fit dey good for piano, na eem SMJ use 'Jesu ja' take kill. Really amazing team...never a dull moment. Thanks for all y'all do. Na una dey show us the next level for praise.
You notice when SMJ was done playing "Jesu Ja" they didn't even bother singing it again. The singer just moved to "We are singing unto ..." Cos honestly, there was no need for that again 🤣🤣🤣
This bassist, u one kill me with ur groove
smj dey one side dey make me cry
SMJ? Whaaaat?????? That song he played is my husband's favorite song, he is from Yoruba tribe in Nigeria
Omo, I don dey fear to listen to boss SMJ laidis. Coz warris dis?😭
Small hope wey I bi don dey get say I go fit dey good for piano, na eem SMJ use 'Jesu ja' take kill.
Really amazing team...never a dull moment. Thanks for all y'all do. Na una dey show us the next level for praise.
SMJ let me buy ur magic hands for 1billion.You are too much.Thanks you LOGIC CHURCH.I celebrate you all. Awesome Praise
Las las nah hymn we go sing for this heaven so oppression no go Dey
All these carnal things 😂
This bassist's signature groove always ❤😊
Where are ALL THE VILLAGERS??? It’s time for VILLAGE meeting y’all!
Smj just dey oppress that other keyboardist 😩😂
Small Jesu Ja baba Smj finished us❤❤❤🎉🎉🎉🎉🎉.....
Patiently waiting 🎉🎉
Smj no be living thing again oooooo
SMJ abeg nauuuu…. Wetin be that freestyle for 23:07 😭😮💨
Eiiiiiiii. My God🔥🔥🔥🔥
3:00 DNathh!!!!! Ahhhhhh abi na only me feel am???❤❤😂😂😂
Everybody stood still during "Jesus ja".. omoh..SMJ..😂😂😂
Omo
❤smj hmmmm 😢
❤
Izzzzz another one….
SMJ u be baba🎉.
Nice one
SMJ.......... God
When are where can come to attend something like this
this smj guy too good sha
boss you suppose dey drop link for this your loops for download
Am i the only one hearing Nice's "Nor be Mistake" at 6:00 😊
Where i wan start from for Christ sake🥲
Smj na just Jesus ja sekeseke dem talk say make you solo to now
Ma pa mi now
9:55 and a few seconds more 😭😭😭😭
It went well bro
8:10 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥😪😪😪😪😪😪😪😪😪😪
Here for some village pami❤
hmmmm...... it is well
Is that Efe MacRoc in front in the congregation?
That's him😂
Pls I need this loop
Smj de cheat music
What is that Ojoro talking drum 😂😂😂
Asinnn
I had to check the video for talking drummer, until i heard he wanted to play it
Lol that bassist and this e groove 5&6 any song
na it sure pass. the bassist will just be giving me joy
na it sure pass. the bassist will just be giving me joy
So you mean "re" is the new "d" abi no wahala 🚶♂️
na so we see am o
Sinceeeee 😂 welcome
That's how it has always been 😂😂😂
Since my broooo😂😂😂😂
Its Re (major 7th) re fa la do chord
Please can I get the sound patch setup for the motif xf8
You notice when SMJ was done playing "Jesu Ja" they didn't even bother singing it again. The singer just moved to "We are singing unto ..." Cos honestly, there was no need for that again 🤣🤣🤣
please thye admin or owner of the channel...if you can see this ,help ma ask the bassist the name of of the bass God bless
NEW LINGUA
Village😅😅😅
Is this from iphone recording or another thing
Please help me with your loop
PLS SUBTITLE
Thank you cs I play better now 😅❤
SMJ, why you transpose from F to F sharp nah
One note (G) wasnt working
Biko how do I set my Yamaha Psr S900 not SX900 to sound like SmJ kind.
What kind of dual sound can i use
It can't sound like this 😅 but try a mix of piano and a bright synth
Very soon this talking drummers won’t have jobs in the church again
Smj 🤦🏾🤦🏾🤦🏾😂😂😂