@okechukwuirokanjo8323 let your sister go through all that I went through in the hands of a man and watch if she will think of sex again in Christ's name, say Amen.
@nkesiomereji7370 clever and brilliant reply 👏🏾. People go just come online they "Sell medicine 💊" looking for who go buy but we go spoil their market 😂😂😂😂
E be like say you never hear say Home based Eagles defeat Ghana 3-1, and South Africa dey No. 8 for countries wey de owe IMF plenty plenty money. We dey wait.
IF YOU ENTER PHARMACY NOW YOU GO THINK SAY NA HADZABE TRIBE DEY COMMUNICATE... BOTH THE BUYER AND SELLER DEY COMMUNICATE WITH UNKNOWN LANGUAGE... YOU THAT CAME TO BUY ABONIKI FOR COLD WEATHER GO LOSS..😂😂😂
Pharmacist dey understand them , money dey make Dem understand welaaa😂😅
People full pharmacy nobody understand wetin dem they talk but the Pharmacist understands
The most funny comedian
Very funny 😅😅😅😅😅
Funniest
Why you dey cast dis tin na 😂😂😂
You dey craze. 😂😂😂😂😂
4fun take time oohh 😂
The pharmacist understand the code 4fun. Christmas celebration and end of year celebration now. You are really funny 😂😂😂😂😂
This is not about insecurity, follow am.. This one off me😂😂😂
This 4fun dey craze oo😂😂😂 how did u said people talk at pharmacy this period 😂😂
4fun my babe dey always watch ur videos oooo. ..this ur advice go make her begin follow me about now😂😂😂😂😂
😅😅😅😅😅 U wan do bad?
😂😂u don diaaaay
4fun oooo,🤪 laugh wan burst my belle here, 😂😂😂😂😂😂🤣
😂😂😂 dem no go hear...
Cross multiplication is nasty work. 😂😂
I Dey tell you 😂😂😂😂
I go lie for u 😂😂😂
😅😊na the thing weh di happen for Hollywood eh dong enter naija
This Man! Na wetin we do you? You don crack my ribs finish.
Ahswear you funny 😅
Werey say na homebase ahooo
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
Coastal highway plus trans amadi😅😅😅😅
4fun is not even because of Christmas. It has been on for so long now. Immorality is the other of the day. May God have mercy on us 🙏
Do you know I am in lagos but have not had sex since October 2022 till date. And am not moved either.
See this one ooo whiner continue 😂😂😂😂
@okechukwuirokanjo8323 let your sister go through all that I went through in the hands of a man and watch if she will think of sex again in Christ's name, say Amen.
Odiegwu 😂who wan confirm am
@nkesiomereji7370 clever and brilliant reply 👏🏾. People go just come online they "Sell medicine 💊" looking for who go buy but we go spoil their market 😂😂😂😂
`Human chimera go occur
Detty December BAD MOVE AND IDEA they should be worried about The big "S" TRANSMITTED
E be like say you never hear say Home based Eagles defeat Ghana 3-1, and South Africa dey No. 8 for countries wey de owe IMF plenty plenty money. We dey wait.
IF YOU ENTER PHARMACY NOW YOU GO THINK SAY NA HADZABE TRIBE DEY COMMUNICATE...
BOTH THE BUYER AND SELLER DEY COMMUNICATE WITH UNKNOWN LANGUAGE...
YOU THAT CAME TO BUY ABONIKI FOR COLD WEATHER GO LOSS..😂😂😂
😂😂😂
Indirect u don tell me another link name of condom na.bad guy.
😂😂😂😂😂😂😂
So sad! Not even a laughing matter. What a shame and pity.
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂