APC has failed Nigeria and Nigerians, and they don't deserve votes in any state. Apkakomusa and Denco are now sharing rice to buy votes their regular trademark. It's sad and shameful! Asue and Ogie all the way on September 21st.
He is mobilizing votes for Asue and Ogie. Albert is no mugu at all because he is doing his best for his candidates. Why don't you do what Albert is doing for your APC moronic candidates instead of calling Albert mugu?
That ur other brother for America when he prison warden go dey vex when all this ur people dey come ur live oo but me and u know say PDP nr go win nah.. I dey wait for Una blame game come next week 😂😂😂😂
Oga no dey make noise on social media , Nigerians want to abolish Godfatherisim in our election system yet u are still preaching for it, labour party is the forward.
Albert today I truly understand u are not really educated u truly run commont for college of education ekiadolor wey u take join cult if not u supposed understand say this people nor fit join state governor k
You be confused human being, the same APC you accused of federal might, isn't the same APC you are now indirectly praising now? Or is the Nigeria Army an alien? Are they not a federal parastatal? Albert" you dey very ignorant and delusional 😂😂😂
Albert my namesake you dey try i love Asue.
All enemies of PDP are crying.
APC has failed in Edo state vote pdp
My brother, I hope this is not a ploy to make PDP accept the process of the election. I don't trust APC in any way.
Abeg dey reduce the volume make we dey hear you well cux na you be my best plug for info on this election
ASUE IGHODALO all the way
PDP all the way
I’m not happy, I didn’t have money to go my village in esan PDP all the way 🎉
APC ALL the way
APC has failed Nigeria and Nigerians, and they don't deserve votes in any state.
Apkakomusa and Denco are now sharing rice to buy votes their regular trademark. It's sad and shameful!
Asue and Ogie all the way on September 21st.
U nor buy tickets go vote if truly you love asuen mugu
He is mobilizing votes for Asue and Ogie.
Albert is no mugu at all because he is doing his best for his candidates.
Why don't you do what Albert is doing for your APC moronic candidates instead of calling Albert mugu?
Oga, why you nor go house go vote?
Apc is dead in edo state
That ur other brother for America when he prison warden go dey vex when all this ur people dey come ur live oo but me and u know say PDP nr go win nah.. I dey wait for Una blame game come next week 😂😂😂😂
Oga no dey make noise on social media , Nigerians want to abolish Godfatherisim in our election system yet u are still preaching for it, labour party is the forward.
Is obi not acting God father in labour?just like other states actors in PDP and APC please let us not deceived ourselves vote for credibility
@@GodfreyIyanbe i think u hv to go for brain check up if u say obi is acting Godfatherisim
Albert today I truly understand u are not really educated u truly run commont for college of education ekiadolor wey u take join cult if not u supposed understand say this people nor fit join state governor k
😂😂🤣🙄
Your eyes go soon clear ogionoba 😂😂😂
You be confused human being, the same APC you accused of federal might, isn't the same APC you are now indirectly praising now? Or is the Nigeria Army an alien? Are they not a federal parastatal?
Albert" you dey very ignorant and delusional 😂😂😂
Copy cat you don start to use somebody word lol 😂😂 nor mind them
U mumu sha
Albert election don finished
No body with his right head will vote Apc
Rest in peace APC