DJ Neptune x Joeboy - MuMu (Official Video)
Вставка
- Опубліковано 5 лют 2025
- “MUMU” by DJ Neptune & Joeboy is an Afro-pop and highlife tune heavily driven with Synths, percussions and a distinct urban delivery that sets it apart from other recently released contemporaries.
This single taps into JOEBOY’S current lover boy psyche as he makes his demands known to beautiful lady whose looks would make him go to any length to satisfy her.
Download & Stream Mumu: empawaafrica.l...
MuMu Official Video Directed by - Pink Films
Lyrics
Greatness!!!
Sig
Signal
Pon deck
DJ Neptune, Hit me
Oya romance me
Feed me till I belle full
Mo ni ko fa mo mi
I’m your man and I’m your boo
Order bills on me
Because the pocket heavy too
And I must shine my thirty-two when I see you
Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
You self know say you bad
You dey overtake
I get sugar to give o
Come and chop my cake oo
Odo nothing to you
Nobody do reach you
Oya give me small
No dey denge pose ahh eh
Critically, nobody fit do you like me
Babe oya sit down pon it pon it
Whine to the bass make you injure me
Go in go in go in
Na pop we dey pop we go get limit
Babe you can sit down on my face
I go give you time that you gave me
Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
Greatness!!!
DJ Neptune
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck, Joe Joe
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck
Sounds Of Neptune
Connect with DJ Neptune
Twitter: / deejayneptune
Facebook: / deejayneptune
Instagram: / deejayneptune
Site: www.djneptune.net
Soundcloud: / deejayneptune
ENJOY THE MOVIE "MUMU" BY DJ NEPTUNE & JOEBOY AND PLEASE DO NOT FORGET TO SHARE TO YOUR SOCIALS AND SUBSCRIBE TO MY CHANNEL. THANK YOU IN ADVANCE
😢❤
😢❤
Can you please reply to me am your biggest fan from Zambia 🇿🇲
Ark
😮
i really love this song with all my heart❤❤
Joe boy killed this song 🔥
Nigerians are driving me crazy with beautiful musics 💘🥰💕 🙌🏼🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬
God bless Nigeria 🇳🇬💕💘
Seriously
@@MohammadZahran-w1o😂😂
No cap, even the baddies too
Joeboy is underrated father lord please make this man bigger amen ❤
Too underrated. It hurts 😢
Every time I see any song with the name Joeboy in it I always smile because he is an amazing vocalist and lyricist. Much love from Kenya 🇰🇪🙌
Another banger 👏🏿💨✔️🫡
If you are here for Joe boy hit like
DJ Neptune and Joeboy have great music chemistry
Kenyans love joeboy Soo much.... welcome back in Nairobi joeboy.....
Favorite for the past 6month ❤❤❤❤
Mw voye lanmou pou nou depi Haiti🇭🇹
DJ Neptune n joeboy never goes wrong😊😊😊❤
Neptune brother 4rm anada mother, u know blood 🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬
I am very very addicted to this song
U can relate to it for those of us who have been mistakenly for a fool(mumu)
Nice lyrics 🙏🙏❤️❤️
Can’t stop listening to this song 😭😭🤣🤣🤣 omo I Dey reply it 100 times , had to send this song to my sis and she was like( damn I have been repeating this song) ‘’🤣🤣 love u guys ❤️❤️
Joeboy never disappoint 🎧👻
Nigeria pigin English need to be study in all college & university all over the world. 🇳🇬❤️🇳🇬
Mumu !!!
Real talk
I agree / Je suis d'accord
@@usenessiet6322Like you 😂😂
This was my top song for 2023 on Spotify. I heard it in the background of a reel or TikTok video and it was an instant fave. It has such a jovial, carefree, heartwarming feel to it that makes you move. It is Afrobeats at it's finest. There's like a refined nod to the "beginning" and "nobody" sound. Joeboy's talent is unreal and him and DJ Neptune have created magic once again.
God bless West Africa
We too good for the game
Zambia 🇿🇲🇿🇲🇿🇲 love you
I love this song so much, jesss, it melt my heart anytime I listen to it❤❤Kudos to DJ Neptune and Joeboy
❤ This song deserves a stand innovation... The energy and vibe is mind-blowing
wow thanks JOEBOY and NEPTUNE DJ
I play this song over 10x steady on repeat mode.
GOD BLESS EVERYONE LISTENING TO THIS BEAUTIFUL SONG ❤❤
🎉❤😂🎉❤ watching from kasama zambia 🇿🇲 😍 😌 😌 ☺ ☺ ☺ 💕 💕 😊 🇿🇲 🇿🇲 🇿🇲
Na MuMu dey Love for this Christmas 🎄 period. ❤❤
Nigeria and me from Tanzania 🇹🇿🇹🇿🇹🇿 came in my like ❤❤❤❤ and joeboy dj
I'm in love with this man and his music 🙈🙈🙈❤️❤️❤️❤️❤️😅
Dédicace stanelesse depuis Mayotte ❤❤decasé 🇫🇷🔥🔥🔥🔥🔥depuis Clermont Ferrand 😊
Greatness ❤.big tune🔥🔥🔥🔥🇰🇪🇰🇪🇰🇪
😘
This music is all in 1❤❤
Joeboy is ridiculously underated😢
Joeboy your swag and everything is giving na so boy get for be romantic
This jam dey sweetbme to cry joe boy may god bless you keep you
Joeboy he's my godfather when it comes to 🇳🇬🇳🇬 music
Mumu international song nice Dj neptune..😂😂😂😂😂
How do you guys do this to me? Voice, rhythm, beats perfect song ❤❤❤❤
Once i watched on MTV base and i got hooked, like how come it didn't trend in 2023? This js June 2023 and this song has been on repeat, because it's so dope. Well done Joeboy and DJ Neptune🎉
Joeboy with good vibes
Omohhh Cameroon so talented
Crazy 💙🌴
When two legends meet nah boom
Love from Burundi🇧🇮💪
The best song ever for african love
The love I have for this song is honest one . Job well done ✅✅
If u leave music.. Music will leave u.. I'm surprised this is the only stream Neptune got for first day... Anyhow God dey.. We keep pushing🖐👉👉 🌏
I’m vibing to it 🔥🔥🔥
Good mood with Melody
to be honest Dj Neptune is the king of afro beats ❤
Omo the melody na top notch 😊
This song na fire,,joeboy my guy,he is Handsome,,has a good voice,,him day try,,love this guy so much,,una Weldone
I love this song so much ❤❤❤
Happy a music video was made ❤❤❤❤
In 2024 and still hooked to this song ❤
You deserve more praises your songs are so the best
This song keeps my body and soul together so in love with it 🔥
Big Collabo Joeboy making bangers always❤❤❤
Joeboy n Dj neptune done well in this music ❤i love the both of them nice voices
Joboy you are good in music
God bless Ecuatorial Guinea ❤
This is my favorite song fr😭❤️
This song gives me some kind of vibe ❤
Why am I just seeing this amazing song 😮😮
Joeboy is literally the best, from Baby to Osadebe I no fit stop listening to him❤😭
this duo is always on point
GREATNESS
Seriously
Ain't impress with the numbers over this massive love hit.
My favorite song😊
Joeboy is just on another level though he's not that recognized... Nigerians fikali
My favorite song 💯💥💥
Mad jam❤
Nice song, abeg wey that guy wey dey do video visuals this mumu go enter well
This song is lovely and deserves more recognition ❤❤❤
One of my favorite 🎉🎉 ❤❤❤❤❤
Ain't happy seeing this video hasn't hit 50million views cos it's a masterpiece
Everything about this SONG is fire keep it up❤❤❤am surely going to play this song on my birthday🎉🎉🎉 thanks so much 🥰🥰🥰
Love ❤love ❤ love this vibe !
Big up bro 🇨🇩 🇨🇩 🇨🇩 🇨🇩 🇨🇩
I really enjoy it
The video is on repeat already ❤
Joe nah fire 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥 abeg that guy just him level on him own
So much in love with this song 🥰
Tune of the year 🎉🎉🎉🎉🎉
My love for this song
Beautiful song ❤❤❤❤❤
Much love from Tanzania 🇹🇿💯❤❤❤❤😢😢😢😢
Perfect track
Outstanding❤❤❤❤
This video doesn’t deserve this low amount of likes and views ❤❤❤it deserves more seriously ❤
so crazy i like the vibe
Joboy y Dj Neptune
JOEBOY THE HOTTEST 💚💚💚💚💚
I love everything about joeboy
My favorite ❤️❤️❤️
Joeboy is like Christmas colourful lights that nhiga na beast catch am here tomorrow you hear another type .... My biggest inspiration @joeboy🫶
Any music I hear DjNeptune I know it’s a banger ❤❤❤❤🎉
Finally out 🔥 🔥 🔥
This is a rhythm
Joeboy you too much for this song much love gee❤
Joeyboy this song na Hot 🔥 hot 🔥 just like my Baby song used to be a hit song even today