Timi my guy, be cooling down abeg 😂. As de Falana's wan fool themselves we self dey 😅😅😅😅nor tire your pants 😅. For pikin wan say him mama nor go sleep him too nor go get sleep abi?😅
Timi, if vdbm marry Nkechi or Sadah or both of them… you must take day off from your managerial position and attend the wedding 💒…. Because I no see how vdbm go marry one or both of them, when he no go invite you as special guest of honor. Congratulations to you for you invitation, on behalf of vdbm.
That is an important traditional dress and highly respected in Edo State! Timi, don't look down on that dress, for some people won't take kindly to your jokes.It is not for native doctors.
You said nothing but the truth bro, Falanas shouldn't have responded to all these talks, they've made the mistake by involving themselves with Bobrisky, Imagine falana and bobrisky in the same sentence 😮😮😮
Nobody is above the law,let him dance enter synagogue,make in dance with blue,red, and green clothes,law na law, criminal laws did not permit you to infring on peoples privacy
Abeg no be juju but our bini native attire ok, mr manager😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Timi my guy, be cooling down abeg 😂. As de Falana's wan fool themselves we self dey 😅😅😅😅nor tire your pants 😅. For pikin wan say him mama nor go sleep him too nor go get sleep abi?😅
Nah Edo warfare attire be that oga nor be native doctor 😂
Edo to the world
But this is just a simple and polite truth
Number 1 manager
Hundred words per second, you can talk for Africa, more wisdom and blessings ooo
Oga Manager.
You and LiPOSUCTION ehn!😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂
Dem be 5&6 o😂😂😂
Good talk Timi.
How come this guy made me to be singing his foolish song and even enjoying it😂😂
I swear,me and you dey the same boat o😂😂😂I even dey sing the yeye song for office 😂😂😂😂
Me too follow sing 😂😂😂 were ni o baba shea...😂😂
Don't mind this typewriter oooo hundred words per second
Me too o,dey sing am for inside shop,ewo! na wa o😂😂😂😂
@@angelanyarko731 😂😂😂😂😂😂 set of unserious people wey T Pain need to meet
Chai,which kind song be dis one na,even my small boy dey follow sing am for inside shop here,which kind wahala com be dis na 😂😂😂😂😂
True talk my Brother. Abi Falana dey fear Bobrisky?
Gbem oloshi kwa 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Tim lala easy Biko 🙏🤣🤣🤣
You be Manager I swear lol
I really liked dis man, , i don't skip his videos 😂😂
Good evening boss timi
Hello sir, i met u at Heathrow yesterday with my wife. Continue the good work.
Fr this man is crazy!😂😂😂😂😂chai
😂😂😂😂😂 this man na fool
Well say tell them oooh we need food for na Nigeria oooh not this talk
Nwere mi o!😂😂😂😂😂
Timi, if vdbm marry Nkechi or Sadah or both of them… you must take day off from your managerial position and attend the wedding 💒…. Because I no see how vdbm go marry one or both of them, when he no go invite you as special guest of honor. Congratulations to you for you invitation, on behalf of vdbm.
😂😂😂
Just can’t help but laugh listening to your voice singing
That is an important traditional dress and highly respected in Edo State! Timi, don't look down on that dress, for some people won't take kindly to your jokes.It is not for native doctors.
Ur song is why I watch u on UA-cam 😂😂😂
You see you don make me laugh laugh laugh and thruaway my hot pot of soup way my wife prepared for me for dinner 😂😂😂😂😂😂😂 what should I do now 😂😂😂😂
Chai nah wa ooh hmmmm 😂😂😂😂😂❤❤❤❤
It's too late to settle now oga. They came for ratel n ratel no dey bow down
My big bros please tell them to hear because they don't know what they are doing.
Timi, you are a trip and a half. Nice wat to start the weekend. Ijoba Orun beckons😂😂😂😂😂
If they put sound for this video u don turn Rapper😂
You said nothing but the truth bro, Falanas shouldn't have responded to all these talks, they've made the mistake by involving themselves with Bobrisky, Imagine falana and bobrisky in the same sentence 😮😮😮
Vdm the boss ❤❤❤❤
You just gain yourself a follower 😂
Timi the manager👍👍
We Love very dark man ❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Falana doesn't need this case, irrespective of the outcome.
lol. The way you dey mock this falana eh. You dey very abusive oh
You dey yarn okpata
😂😂😂😂😂😂 wahala oo 😂😂😂
Nobody is above the law,let him dance enter synagogue,make in dance with blue,red, and green clothes,law na law, criminal laws did not permit you to infring on peoples privacy
Lupacucious😂😂😂
Manager mugu
🤣🤣🤣🤣😆🤣🤣
😮😮😮😮😮😅😅😅
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
❤❤❤❤❤❤❤❤
See how big name wan crash . Nobody is talking about Bobrisky they have sent him out of country
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
Timi 🙄lol
lol.......funny guy
😂😂😂😂😂😂😂😂
😅😂😂😂😂😅
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂