PsychoYP feat. ODUMODUBLVCK - SETTLE US! (Visualizer)

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 5 вер 2024
  • PsychoYP & ODUMODUBLVCK performing "Settle Us!".
    Stream now onerpm.lnk.to/...
    Listen to "PsychoYP Essentials" on Apple Music apple.co/3Cmsg8y
    Listen to "This is PsychoYP" on Spotify spoti.fi/3Ck0HwH
    Subscribe to the channel for more / @psychoypszn
    Follow PsychoYP
    / psychoyp​​
    / psychoyp​​
    / psychoyp​​
    / psychoyp​​
    / psychoyp
    LYRICS
    Omo settle
    Omo settle us omo settle omo
    Omo you must to settle us
    Omo settle us omo settle
    Omo me I wan vibe this life
    I don’t want to stress
    I just want to vibe this side
    I don’t wanna confess
    Omo me I wan vibe this life o
    I don’t want to stress
    Omo me I just want to vibe
    I just want to (yeah yeah)
    As I enter club
    I go left, I look right I no know sef
    I just vibe, wan vex
    I no know wetin wan go sef
    As I enter club
    I don vex
    I look left, I look left
    I don shayo, I don ex
    I don
    Dem dey say YP omo settle us
    Omo, you must to settle us
    Dem dey say YP omo settle us
    YP omo settle us
    They dey say YP omo settle us
    Omo, you must to settle us
    They dey say YP omo settle us
    YP Oya settle us Oya settle us
    You must to settle us
    Na 2k you go settle us
    4k you go settle us
    10bey you go settle us
    But you must to settle us
    Settle us
    And you must to trabaye
    Trabaye
    Omo you must to trabaye
    Trabaye
    Na 2k you go settle us
    4k you go settle us
    10bey you go settle us
    But you must to settle us
    Settle us
    Na my IP
    Na my intellectual
    Na my property
    I Dey give them
    Hey God
    Oya yp
    You go do free?
    Dem no wan pay
    Demma mental
    They no show love
    I Dey waka with my niggas
    On the road
    Before you go try
    Stop them
    You go check well
    Make you no Dey jonze
    Moe musa
    Tell me say
    My parole
    E Dey be like e be gold
    So when I send invoice
    They must
    They must to pay my own (10bey)
    Settle us
    They must to settle me (2k)
    Before I settle them
    Yp they must to to settle you (Tell them)
    Before you settle them
    Dem dey say YP omo settle us
    Omo, you must to settle us
    Dem dey say YP omo settle us
    YP omo settle us
    They dey say YP omo settle us
    Omo, you must to settle us
    They dey say YP omo settle us
    YP Oya settle us Oya settle us
    You must to settle us
    Na 2k you go settle us
    4k you go settle us
    10bey you go settle us
    But you must to settle us
    Settle us
    And you must to trabaye
    Trabaye
    Omo you must to trabaye
    Trabaye
    Na 2k you go settle us
    4k you go settle us
    10bey you go settle us
    But you must to settle us
    Settle us
    Tell them they go settle you
    In dolls o
    They go settle us
    #psychoyp #odumodublvck #settleus #osapalondon

КОМЕНТАРІ • 126