Layi killed me when he said "what polytechnic did you come out from" 😂😂😂😂 And boy girl cracked me up when she said "oga police sey ro wipe muscle leleyi ni" 😂
Bible verse donn land barrister Mike for prison 😁🤣🤣🤣 Oga saka the Dpo with gentle madness... Big Shagz and Beerah with the confidence. Lawyer layi with big cv and doings. Mad combo 👏👏😁🤣🤣🤣🤣✌
Agbawo e Dan tey o from the days of, if you were invited to a wedding in Calabar age you were not served food what will you do. Omo it's being fucking long
Once worked with a lawyer and he acts exactly like Layi, very soft spoken when he is in the police station, but outspoken in front of client, while I am outspoken in the police station but soft-spoken in presence of client (so for them the think I empathize with them and gift me money)
It is how I don't miss out on your movies for me. It is your uniqueness for me You are doing a nice job. Amazing characters you have here. Just be calming down broda shaggi 😂😂😂
Omo ,shaggi don drop line 'Capo or what, you are capping shit'😂 Shey US dey Ijebu ni, how come you be US citizen😭😂 shaggi is a joy giver From your Whatsapp Channel ✌️
I remember the day I came back from school with my maths paper which i scored 90%, my mother asked me why I added the 0 and I said I didn't add it. She gave me some stroke but I still insisted and she was about to kill me now but I still insisted because truly I didn't add that 0, it was 9 that I added. If I made you laugh bless me with a follow.♥️🙏
They have treat US citizen and his lawyer fuck up 😂😂😂 Beerah is in trouble!!😂😂😂 The fucking damn soup is still on fire 😂😂😂 I can't stop laughing 😂😂😂😂😂😂
"you the whine me" in oyibo accent 🤣, ijebu Americana shaggi won't allow God use u..person wan help u Na autograph gan😭...as ur werey lawyer show we know, like lawyer like client...sha e be like say your autograph expensive coz Las las e worth 3.5😂...from your watsapp family..
Shaggi lately lately comer I sure say u dey late go sch wen you dey secondary sch. Anyways Mr US citizens, is the almighty Allah for me, is the herocopter for me.😂😂😂 Oh my God, is do you fucking know me before for me. Laughter Wan Crack my ribs
Omo laughter plenty for this video ohhh😂😂😂😂😂 " this is one of my product i discharge criminals from jail "" hello , which polytechnic did you come out from, what a barbaric etiquette "
From Whatsapp channel gather here 😂❤
Am here oo
🙌🙌🙌
Boss am here oo
We are here
Yoo fam 😂
I love the statement "Fine girl dey ogba dey"😂😂
And that's just the truth!! Because she's actually pretty😂❤
@@JosephOmefe-godwin😮😮
@@WisdomSunday-hg4fz Yes sir???
My fellow WhatsApp family 😂,make we dey wait for "YO FAM" naw😅
Abii
🎉exactly o
Abi o
We're waiting oOoO
Abi ooo 😂
It's the way shaggi and his sisterhood are dressed inside the cell for me😂😂.
And I didn't see that last part coming 😂😂🙌
Layi killed me when he said "what polytechnic did you come out from" 😂😂😂😂 And boy girl cracked me up when she said "oga police sey ro wipe muscle leleyi ni" 😂
He called and we answered 😂We are here oo😂 WhatsApp family
❤❤❤
We are here ooooo❤
😂😂
Wetin funny me most is how shaggi dey para knowing fully well say he no get any power😂😂😂😂
YO FAM 😂❤
@@BrodaShaggi Big shagiiii🙌🙌🙌
Bukarclassic
Nah mouth he get lol
😂😂
From instagram gather here 😅
That Android Toshiba, to toshi ba e 😂😂😂. Layi na werey
"How many avidavit have you signed" got me 😂😂
Who carry my chair here una don start, nah since morning I don put am here oooo😂
No vex.. Na me carry am
@@charlesamakoh638 but why now 😒😂
You won siddon?
😅😅😅
@@adegboyegaogundiran8679 person need to siddon oo😂
Mike-Law chapter 2 verse 3😂
Be like Broda Shaggi and his lawyer don write Bible 😂❤
Holy book of Shaggi and Mike 😂💔
😂😂
Agbero version 😂
Bible verse donn land barrister Mike for prison 😁🤣🤣🤣
Oga saka the Dpo with gentle madness... Big Shagz and Beerah with the confidence. Lawyer layi with big cv and doings. Mad combo 👏👏😁🤣🤣🤣🤣✌
Big beerah,fine girl dey,ogba dey 😂
He be like sey na beerah dey give shaggi morah
😂😂😂😂😂
Shaggi my paddi 😂
Whatapp family gather here ❤❤❤
The Law stripped them of all their clothes and shoes 👟.... You be man the Law himself... 😂😂😂
U. S citizen wey dey chop ewa😂😂
😂😂😂😂😂
Be like say DPO too like BB..😂
If you don't gerrit,.. 😂💔
Forget about it 😂
Bread and beans 😂..
True Shaggi fam
Beerah always gets me😂😂😂😂
💯💯💯
Shaggi shaggi
Alwaysgiving us back to back ❤️❤️❤️ lemme be ur lawyer DPO go chop bread and beans tire😂😂😂
From WhatsApp group too❤️❤️
Ahahn Shaggi 😂😂😂
WhatsApp family let's gather here 🙌🏼😊
🎉🎉
Nah we dey here yoo fam
We dey viral
Nah here we dey ooo
YO FAM😂🫶🏼
Shaggi and Beerah fantabulous combo (in shaggi's voice)😂😂
Craze dey pass craze, werey dey pass werey 😂😂
Shaggi and Beerah na bad combo…… Layi and mc lively na Ogba lawyer 😂 This is a must watch comedy 😂🙌🏼🔥leave comedy for shaggi
Whatapp family oya gather here ooo
👋👋👋👋
We dey here o
I wan join abeg
It's quite interesting but shaggi waytin you dey talk na😅😅😅
I love shaggi nd beerah they are always giving back to back
Omo this cracked ne up real bad😂😂
Can't stop laughing 😂😂
Agbawo e Dan tey o from the days of, if you were invited to a wedding in Calabar age you were not served food what will you do. Omo it's being fucking long
Great content
Once worked with a lawyer and he acts exactly like Layi, very soft spoken when he is in the police station, but outspoken in front of client, while I am outspoken in the police station but soft-spoken in presence of client (so for them the think I empathize with them and gift me money)
Shaggi nd beerah combo is always crazy😂😂😂😂💕
😂😂😂 I tell you and I love it ❤
Lawyer layi...one love man❤.. broda shaggi be bursting me🤣🤣🤣
Which kind lawyer dey collect clothes? 🤣🤣🤣 WhatsApp family here
If u never win any giveaway from broda shaggi before and u come from WhatsApp gather here 😂😂😂😂
@beerah and @brodashaggi una energy too match ehn😂❤
So is justice that’ll pay my rent 😂😂😂@brothershaggi
Saka don dey chop BB like SHAGGI ooo😂😂....
YO FAM 🤣❤️
@@BrodaShaggioldmanyezzy1
@@BrodaShaggi SAKEDITZ
Omo Broda SHAGGI finally 😭❤️
@BrodaShaggi Ayobami7
Mr animashaun thanks once again for putting smile in out face......
Shaggi and beerah best combo....watsapp fam😂
Big shagz love from WhatsApp
I hope barrister mike get released soon o 😂😂
Shaggi and Beerah na mad combo 😂😂
The tin wey funny be d way @broda shaggy d para 😂 na so so mouth he get no power rara😂😂😂@beerah i trollway salut😂😂 what's app fam♥️
Capo😂
"YO FAM"
@macdonaldibidapo
What a movie, this movie should be rated on billboard immediately, congratulations BS pls keep it up, love u bro❤
Big beerah,fibe girl dey,ogba dey 😂
Her vibe to make
"oga police sey ro wipe muscle leleyi ni?" 😂😂😂...or "look at this, this is one of my products" and na human being Layi dey talk about oo 😂
Bread, beans and eggs for 1 person 😂
Very sweet video...❤️😂😂 I love you Brodashaggi...
This beerah just dey add ajasa....... What app family we dey here oooooo
Hello which polytechnic did you come out from 😂😂😂😂😂💔 that got me 😂💔
Beerah and Shaggi best combo ❤😂😂
😂😂😂😂😂 funny video and funny people everywhere
This man just dey talk sisterhood 😂😂😂
Not layi taking their clothes 😂😂😂
Sending Love from Canada ❤
The law say that android tochiba 😂😂😂
YO FAM 🤣❤️
Hero
Whatssp family northern part of Nigeria like diz 🥳
😂u.s citizen inside cell 😂😂😂😂
WhatsApp channel family 🥰
It is how I don't miss out on your movies for me. It is your uniqueness for me
You are doing a nice job. Amazing characters you have here.
Just be calming down broda shaggi 😂😂😂
Big shaggi 😂with empty threats 😂straight from WhatsApp group 😂😂😂it remain small i break leg while rushing here 😂😂
I was using the toilet
Just coming back from WhatsApp toilet but I don dey here
Broda shaggi loor u😍😘
Broda Shaggy 😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤
Make pepper nor k!lol me ooooooo.
WhatsApp family
Omo ,shaggi don drop line
'Capo or what, you are capping shit'😂
Shey US dey Ijebu ni, how come you be US citizen😭😂 shaggi is a joy giver
From your Whatsapp Channel ✌️
Which polytechnic did you come out from 😂😂😂😂😂
Instagram families
Hit the like button 👍
😂😂😂😂fine girl deh ogba dehh😂❤❤❤
@broda_shaggi absg wetun you dey drink before you dey perform 😅😅
Your family from WhatsApp we many for here oo
Boda shagi wan kill me which wan be listen to me attetively😂😂😂😂
i loor uuu shaggi.... from Whatsapp group ❤❤❤❤
I love the statement fine girl dey Og a dey
😹shaggi whatssp family 💃looor u
The accent tho 😹😂US citizen I have green card
Shaggi wey suppose dey beg they wait for talkative Ogba lawyer
Make i just see"YO FAM",by broda shaggy under my comment,i don make am be that😂😂😂😂
The lawyer sef nah silent Ogba
I remember the day I came back from school with my maths paper which i scored 90%, my mother asked me why I added the 0 and I said I didn't add it. She gave me some stroke but I still insisted and she was about to kill me now but I still insisted because truly I didn't add that 0, it was 9 that I added.
If I made you laugh bless me with a follow.♥️🙏
What brings you to naira prison 😅😅
@Broda Shaggi you don forget Barrister Mike for jail
@BrodaShaggi abeg tell Layi make he follow DPO talk make dey release BM
See shaggi Cobain for nick 😂😂
Do you know the girl’s name “Beerah” means beer🍺🍻 in Italian language😂😂😂😂😂
Broda Shaggi once said “yo listen bro, what the fu*k are they calling you, I don’t fu*king care… this just solved the situation I’m in now. Tankuu 😂
This is funny 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Lawyer wah release you from cell,u say he dont have to...shaggi na werey ajeh😂😂....as if na free he wah do am😂
Nice Work Guys.
They have treat US citizen and his lawyer fuck up 😂😂😂
Beerah is in trouble!!😂😂😂
The fucking damn soup is still on fire 😂😂😂
I can't stop laughing 😂😂😂😂😂😂
U no won be shallipopi brother ex convict
"you the whine me" in oyibo accent 🤣, ijebu Americana shaggi won't allow God use u..person wan help u Na autograph gan😭...as ur werey lawyer show we know, like lawyer like client...sha e be like say your autograph expensive coz Las las e worth 3.5😂...from your watsapp family..
From whatsApp channel straight here 😀😀😀😀😀😀😀.....laugh want kee me for house 😂😂😂😂😂😂😂.....Shaggi too get mouth with no power.....mad combo
Brother shaggi for life,my favorite artist ❤❤❤
Shaggi lately lately comer
I sure say u dey late go sch wen you dey secondary sch.
Anyways Mr US citizens, is the almighty Allah for me, is the herocopter for me.😂😂😂
Oh my God, is do you fucking know me before for me.
Laughter Wan Crack my ribs
Shaggi whether u dey at Fault, I still dey ur Back❤
Loooor you😘
Brother Shaggi your American accent be like pigeon English 😂😂😂😂😂😂😂 I love this
Whatapp family we are here oo
Favid_comedy
Loor you ❤❤
That ijebu boy
Omo laughter plenty for this video ohhh😂😂😂😂😂 " this is one of my product i discharge criminals from jail "" hello , which polytechnic did you come out from, what a barbaric etiquette "
Big shaggz,Beerah,Layi and MC Lively 😂
Nice combo😍