E DON RÈD as Non Cultìşts Ɓèàť Up Black axe Member/2 of his friends as Jvc Member caught Stèal:ng

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 7 жов 2024
  • #trending #youtube #everyone #lagos #nigerian #tundeednut #arena #asake #cultist #nigeria #youtubemadeforyou

КОМЕНТАРІ • 35

  • @phillyphilly552
    @phillyphilly552 2 місяці тому +6

    The truth be say most men wen dey join na because say dem no be man enough to fight on their own… so dey need people to fight for them!!! If na 1 vs 1 so many of these confra boys no rugged!!

  • @jephthahnsing4436
    @jephthahnsing4436 2 місяці тому +5

    Say no to cultism but if you don join already try to make it a better one and the change begins with you regardless your color and also remember say nah person do color when you the carry for head so 😢

  • @Meeky-h6k
    @Meeky-h6k 2 місяці тому +6

    How I want take explain to my mama say de person wey wear timberland nai be de fuel attendant 😂😂

    • @darkodarko147
      @darkodarko147 2 місяці тому

      Today you dey jolly! E dey sweet you!😅😂😄😃

  • @ChineduOkobi-p7c
    @ChineduOkobi-p7c 2 місяці тому +3

    Normal some guys own done too much una Papa dey produce color

  • @UkahAugustine
    @UkahAugustine 2 місяці тому

    Alex men love u, you are trying your best to calm cultism IN NIGERIA

  • @TommyTommyboy-r5r
    @TommyTommyboy-r5r 2 місяці тому +3

    🤣 them don beat AXEHEAD

    • @Osasgreatness
      @Osasgreatness 2 місяці тому

      @@TommyTommyboy-r5r u get bad mouth 😃😃

  • @uceewonderstv
    @uceewonderstv 2 місяці тому

    Any body join cult is never strong, inferiority dey worry them so they need help from others like hyenas, lion expecially the male with strength often move alone

  • @JuliannaSmith040
    @JuliannaSmith040 2 місяці тому +1

    Na this thing go make men drop Yankee too

  • @Osasgreatness
    @Osasgreatness 2 місяці тому +2

    Ayes no get level, when I never join Maphite, ime and my squad don play 3 Ayes for aduwawa, we pull thier shoes, no be frat them take they brutal, aye wey Dominion they finish for warri, so na aye that civilian they use 7 for😂😂, I watch the video, civilian they use 7 they finish who they use 7😂😂😂

    • @lisalorenzo
      @lisalorenzo 2 місяці тому

      @@Osasgreatness una play 3 ayes abi very good so now my question for you is are you still living in that same aduwawa till today?

    • @Osasgreatness
      @Osasgreatness 2 місяці тому +1

      @@lisalorenzo I don build house for agbor road, I they drive go they see my guys for there, I see one last month for deroj hotel, he look me na he move, u they whine?

    • @lisalorenzo
      @lisalorenzo 2 місяці тому

      @@Osasgreatness keep visiting your walking anyhow up and down now o any u see u bear

  • @greatmindwisdom7116
    @greatmindwisdom7116 2 місяці тому +2

    Alex, I'll advise you don't post videos like dis wey go cause provocation. Posting showing jugante beat aye na big time fuel into fire wey been don dey quench. You're not helping the situation bro

  • @Norseman21736
    @Norseman21736 2 місяці тому +3

    Ayes need 3 of its members to fight snd beat a jew. Jew still overpowered the 3 black axe goats,diarmed them of their battle axe and used the battle axe take finish them. Jew don use 7 finish man eey get 7😂. Strong man no strong 😂😂oo. Una be 3. Jee de one. Una get one battle axe n 2 cutlasses... Una carry 1 and 7 but no fit still beat jew and una eant fight Vikings? 😂una be jokers

  • @EmmanuelGodstime-vw7hn
    @EmmanuelGodstime-vw7hn 2 місяці тому

    How far bro, you know know anything about this matter very well bro, I be Ekp person

  • @darkodarko147
    @darkodarko147 2 місяці тому

    See as Jews full comment! Na Ayes own dey sweet Una! 😅😀😅😄😃😂
    I nor even know say una dey quietly dey observe this Alexhq page oh!😅

  • @officialdicyofficialdicy9007
    @officialdicyofficialdicy9007 2 місяці тому +2

    that's why his page is not growing, go straight to the incident before saying other things .you lack presentation bro

  • @kimgarvani6361
    @kimgarvani6361 2 місяці тому +1

    You foolish pass people when they confra self

  • @DCNatron-v4e
    @DCNatron-v4e 2 місяці тому

    Alexo I don dey look you for this page your update nor dey commando nor go let men find you reach France oh

    • @lisalorenzo
      @lisalorenzo 2 місяці тому

      @@DCNatron-v4e when don do and can still do full here for France who price go buy

  • @EmmanuelGodstime-vw7hn
    @EmmanuelGodstime-vw7hn 2 місяці тому

    Men no de give you real update bro

  • @azetadarlington3487
    @azetadarlington3487 2 місяці тому +1

    Oga stop reporting update from another blogger. Always try to do your own findings. Reporting update about confra is good, but always do well to verify report the right news becos some rival can make up lies about certain incident just to jeopardise other cult.
    Not all update from naija confra is accurate because he is not an witness and doesn't get most update from eye witness
    So some of his updates might be false.

  • @DavidNwaokobia
    @DavidNwaokobia 2 місяці тому

    How to go ur telegram

  • @lisalorenzo
    @lisalorenzo 2 місяці тому +1

    2 years later if dem light that jew when dey form galadima for this story so una go behin cry online 😂😂😂😂😂

    • @OziegbeEhrauyi
      @OziegbeEhrauyi 2 місяці тому +2

      Mugu, so una nor get power to fight one on one

    • @lisalorenzo
      @lisalorenzo 2 місяці тому +1

      @@OziegbeEhrauyi mugu who wan folo u tru blow ? Dem go light u o so stop playing men no get time for joker

    • @OziegbeEhrauyi
      @OziegbeEhrauyi 2 місяці тому

      @@lisalorenzo ozuor

    • @williamseghe4066
      @williamseghe4066 2 місяці тому

      How you wan take explain to your members say you carry cutlass and axe go fight and them disarm una Dem dey beat una 😂😂😂😂, them suppose drill those men oh​@@lisalorenzo

    • @lisalorenzo
      @lisalorenzo 2 місяці тому

      @@williamseghe4066 i. no get hand to drill if na me I don pack my load and run away