Smiles. Werey. It is ok to sleep around and not the lady. 7 years na beans? I dey always say, all these people when follow Libya need help. Their way of reasoning dey different. Them suppose create seperate country for them. Most of them are not psychological okay 😢

You nko no be mama nla were?
This guy na good bad guy 😂😂😂
lol!!😂😂😂
This one na confirm werey😂😂🤣
Guy forget the woman for Bongo....The guy wey dey nak am before you begin dey dat am don carry on😂😂😂😂😂
Italian davido lol 😂 this your name dey bomb my head. Nor worry O.B.O go soon reason you bro 💪 respect 🫡
This guy na complete metamorphosis that’s the good the bad and the ugly😂😂😂😂
😂😂😂
Where be bongo
Confused guy 😂😂
🤔
He s not confused i beg
Ah aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa😂😂
😂😂😂
You live wife for Bongo she don go be that
What's the meaning of Bongo?
“Nigeria”.. Na hear I know say bongo mean back home 😅
😂 The thing sef shock me
Naija na bongo 😅
@@chineduo.maurice6822 hahaha
Congolese language BONGO IS MONEY
🇧🇴
Ah aaaaaaaaaaa🎉
This guy hmm
Hmm 😒
You are in Europe dating woman in Nigeria .its not a good idea