UDEiGWE ft. SKALES - Do (Official Video)

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 16 вер 2024
  • ‪@Skales‬ ‪@LawrenceUdeigwe‬ #skales #afrobeats #udeigwe #afrojazz #afropop
    Stream on all platforms: bit.ly/43yotlx
    Connect with UDEiGWE
    Instagram: / lawrenceudeigwe
    Twitter: / lawrenceudeigwe
    Facebook: / lawrenceudeigwemusic
    LYRIC:
    Yeah
    Udeigwe
    Issokay
    Mr. Skales on a mission
    Dem Dey see am
    Television aaaahh
    Everybody wan do (x2)
    Make you no act like you no wan do Make you no act like you no wan do
    Here to have a good time
    Having it on my own dime
    Omoge chillin and we’re vibing
    Dope Swagger. I ain’t even trying
    Clocking with their side eyes
    I never asked their advice
    You see, they like to take p...d...l
    But their cathexis needs tr.....l
    I no fit shout but I go do
    That thing wey I come here to do
    They no fit come dey ask why
    Them too wan do e dey their eye
    Everybody wan do
    Everybody wan do
    But no be everybody fit do,
    No be everybody fit do
    Everybody wan do,
    Everybody wan do
    Make you no act like you no wan do
    Make you no act like you no wan do
    I‘ve worked hard to be where I’ve been
    My jouissance is now paramount
    You come carry my matter for head
    I no fit understand
    I have paid my dues to have a good as& time
    You too may get there but only with time
    So no carry matter for head
    Oooh Parara du de du de
    I go do
    That thing wey I come here to do
    You no fit come dey ask why
    You too wan do e dey you eye
    Yeah yeah
    Like you no wan do
    How many times wey you no come through
    Countless times wey I don warn you
    Now your conscience don Dey hunt you
    My way not your way
    My own rules I trust and obey
    I wake up and hustle each day
    They keep wondering asking which way
    If you fell it bere jo
    I feel it in my body in my spirit and my soul
    and if you come through with bad belle
    Make you carry go
    I no fit about I no fit scream I no fit pariwo
    Abegi carry go
    No come Dey carry do
    Dey show your thirty two
    Even your enemy today fit turn your paddy too
    I get tha Midas touch
    I gotta heart of a gold
    abegi Dey your lane
    Make I tidy Dey my own
    I no fit shout but I go do
    Do do do do do
    That thing wey I come here to do
    Yeah yeah yeah yeah
    You no fit you no fit come Dey ask me why
    ya ai ai ai
    Why why why why why
    You too wan do e Dey your eye
    (Scat singing)…
    Composition: Lawrence Udeigwe, Raoul John Njeng-Njeng
    Keys: Lawrence Udeigwe
    Horns: Wayne Tucker
    Arrangement: Lawrence Udeigwe, Wayne Tucker
    Audio production: Lawrence Udeigwe
    Video Direction: Myro Ozah

КОМЕНТАРІ • 169