If you are here in 2090, I was here in 2024.❤️ BRAIN JOTTER was a young COMEDIAN & SKIT MAKER who came from GRASS to GRACE. He was among the best COMEDIANS & SKIT MAKERS of his generation & he was a living LEGEND. In 2024, Nigerian Comdey & Skit Makers were doing absolutely well, getting even better everyday and it was loved worldwide. We Nigerians we're proud of this success story. Hope the world is a better place in 2090? Stay safe and be a nice human. 🇳🇬❤️❤️
Brain jotter just taught me proper and improper fraction that I've forgotten for years. At least I will never forget the example with the mushin boys. Thank you Brain Jotter ... Aaha😂😂
Mr Brain j is the best 😂…. But who also agree with me that brain should also bring those short skirt clips 😢we miss the other version of our BJ nhhh. We dey miss it when you Dey give them that ( abeg GETTAT )😂, bring um back nhhhh
You know when ever viewing his videos I was wondering and take it seriously like in real life forgetting that is just acting ❤❤❤❤❤😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 love you my guy supporting you from Zambia Africa 🌍
Nice work ❤ Me sef need God’s Grace oh🙏 Na so Adey play my music for barbing shop yesterday, na ein one girl ask me who sing this rub!sh song. I tell her say anor know oh😫
I know say with brain jotter around things will go wrong Watin con reach hanging for bus 😂 Oh principal don dey put himself for wahala o na brain jotter na he dey vow for 😂
If you are here in 2090, I was here in 2024.❤️
BRAIN JOTTER was a young COMEDIAN & SKIT MAKER who came from GRASS to GRACE. He was among the best COMEDIANS & SKIT MAKERS of his generation & he was a living LEGEND.
In 2024, Nigerian Comdey & Skit Makers were doing absolutely well, getting even better everyday and it was loved worldwide. We Nigerians we're proud of this success story.
Hope the world is a better place in 2090? Stay safe and be a nice human. 🇳🇬❤️❤️
Who asked?
Brain Jotter is the best comedian I’ve ever seen seen in Africa 😂😂😂😂
Principal you wouldn't have called him back oo😂😂😂
You for just allow him make he dey
Brain jotters u 're good bro...😅😂
Laugh😂 wan wound me wen i first see am dey tamor school 🏫 bus 🚌....😂😂😂😅😅😅😊
Brainjotter and Mark angel these two people i don't joke with their comedy, i really enjoyed watching them 😂❤
Sabinus is clear
This man dey carry comedy go next level ..... From beginning to end na laugh I dey laugh 😂😂😂 ...... Twalle baba
Brainjotter❤🎉
Wetin him dey do 4 back of bus😂😂
I swear this guy is my favorite comedian whenever I watch his comedy I always laugh out my eye this way >>😂😂🤣
I love you Brain Jotter..stay Blessed in JESUS CHRIST NAME AMEN
Dude is a spiritual actor, gifted,. Men shall call you gifted.
Brainjotter ride on, dem no dey sack corper😂😂😂
Buh wait, aren't you supposed to be done with Nysc already???😂😂😂
He has extension 😀😀😀
That Mushin boys part got me rolling on the floor 😂😂😂
Brainjotter d same yesterday today and forever 😂
Brainjotter been giving us back to back
Brain jotter just taught me proper and improper fraction that I've forgotten for years. At least I will never forget the example with the mushin boys. Thank you Brain Jotter ... Aaha😂😂
Principal's actions are superb ❤❤❤❤❤❤❤😅😅😅😅😅😅
Jotter you always amazed me 😂😂😂😂
The best teachers in town indeed 😂😂
But he is literally treaching the right thing with the wrong method😂😂❤️
Brainjotter nor go fit kill me with laugh 😂😂😂😂😂😂 oh.u re d best comedian hv ever come across.my guy, keep up d good wrk 👍❤️❤️❤️❤️
His explanations are on point everytime😂😂😂
Also the girl on the first row second column is beautiful😏❤
I love brainjotter so much he is my favorite comedian ❤❤
Me too
Seeing Brainjotter at the back of that bus speaks alot about this movie
Brainjotter was actually sounding smart😂
Zero koko ❤❤❤ I love you Brainjotter, can't stop 😂😂😂😂
Brain jotter is the GOAT 🐐 😂😂😂😂
Brain jotter will never disappoint, why you dey hang the back, why dem no give you seat or you make late 😂😂😂
I had to go back to watch raise am raise am raise am again 😂😂😂
Me too😂
Like, this man will not kill me 😂😅😂😂, my head ooo, I don laugh tire.
Somebody say zero and one eye 😂😂😂😂😂😂
Mr Brain j is the best 😂…. But who also agree with me that brain should also bring those short skirt clips 😢we miss the other version of our BJ nhhh. We dey miss it when you Dey give them that ( abeg GETTAT )😂, bring um back nhhhh
Very true😂
Yes yes
Omo brain jotter na mad man 😂😂
Too funny 😅😂
Who else laughed out loud seeing him behind the bus 😂😂😂😂😂
😅😅😂😂😂
Raise am raise am🤣🤣🤣🤣🤣🐐🐐
Nor be say inside the bus full oo😂😂😂😂
Even my soul laugh 😂
Me ooo, laugh 1 kill me here
The principle's face when he saw jotter behind the school bus😂😂😂😂😂
I witnessed that too 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
I still dey wonder Wetin brain jotter dy find for the school as a teacher 😂😂😂
Bikonu which be Amen again after greeting😂😂😂... Brain jotter nooooo😂
Omo like dis brain jotter na my best comedian. Omo dey nigga dey funny me e dey do like mumu😂😂😂
I too love this guy😂😂😂😂 seen him alone I don laugh tire 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 My Goodness. I've laughed till tears have rolled down my eyes 😂😂😂😂
Who do brainjotter like this? He wan scatter everybody head. But he dey talk/teach fact sha
Swears
I was Already laughing without seeing brain jotter from the beginning 😅😅😂
Greetings from USA 🇺🇸
Brother Brainsjotter plz stay on acting movies cause your movies are so good to watch
Even brainjotter no say na nonsense in dey teach those students.... See how he shouted Jesus
The time Brainjotter is teaching well the people did not come in ooo. But when teaching don enter mess before they come in 😂😂
😂😂😂 exactly my thoughts
You wey dey read comment abeg touch my comment
😂
WOW, This movie is absolutely amazing, I don't even know how to laugh again😅😅😅i have almost exhausted all my laughter😅😅for today
This guy dey menttt o 😂😂😂
Wetin b this?? 😂😂
Laugh won kpaiii me here LoL 😂 😂 😂 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 this brain jotter don craze asweeear 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅❤❤❤❤❤❤
Brain jotter ur students no dey laugh 😂😂😂 show us the making of this skit abeg 😂😂
I too love brain jotter comedy 💯😂
I dey always like your way of teaching students ❤❤
My pot of laughter gbayi ✌️
I still can't stop laughing about the -7million Brain Jotter will not kill us o 😂😂😂
BRAIN JOTTER I SAW YOU ON TV WOWOOWOWOW WHAT A GREAT SUCCESS.CONGRATULATION🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
No was it necessary for Brain to be at the back of the car😂😂😂😂😂 ein just wan disgrace the school 😂😂😂
😂😂😂😂😂
You know when ever viewing his videos I was wondering and take it seriously like in real life forgetting that is just acting ❤❤❤❤❤😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 love you my guy supporting you from Zambia Africa 🌍
1 of the greatest content creators❤❤❤
Brain jotter you strong😂😂😂😂😂. I go like dey your class 😂😂😂
All these students don pass waec students level oo😂 All these aunties n uncles in uniform😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 where will I even start laughing from mbok
Teacher e dey hang behind the school bus😂😂😂😂
Daddy dey come😂❤❤❤ brain jotter😂❤❤❤
Brain jotter is best teacher ever 😂😂😂
Nice work ❤
Me sef need God’s Grace oh🙏
Na so Adey play my music for barbing shop yesterday, na ein one girl ask me who sing this rub!sh song. I tell her say anor know oh😫
If na u wetin u go do ?
I won't force my children to love BRAIN JOTTER Comedy Skits, they will either love them or go to rent their own apartment ❤️
😂😂😂😂
😂😂😂 them go pack out
Thank God I see it after 15mins of uploading it, just hope you're going to give us the same voice you gives in The New Athens 🤣😂
Best teacher behind the bus 😂😂
😂😂😂 brain jotter always the best😂😂
Jotter Came Prepared This Year ❤😂
Brainjotter jus dey make me laff😂
Zero nd Koko😅
If brain jotter is your best funny comedian let's gather here and show he some love ❤❤❤❤❤❤❤
What I love about this brain jotter content is that i learn a little more from it,,thanks boss🙏
I will never try to be eating and watching you again at the same time,chai omg 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
I know say with brain jotter around things will go wrong
Watin con reach hanging for bus 😂
Oh principal don dey put himself for wahala o na brain jotter na he dey vow for 😂
An EPIC entry to the school😂😂😂
Best teacher of the year 😂😂😂 much love bruv
Only seeing Brain in the back of the car I start laughing
Omo I just start dey watch this video I dey see teacher for back of bus dey come school 😂😂
But the teaching was actually sweet and makes senses ooo😂😂😂
Brain my man😂. Examples plenty ❤😂
Na brainjotter go later give this principal HIGHBLOOD pressure 😂😂
World Best @BJ & Team.
Make una try like my comment make Mushin boys no call una by 10pm oo!😂
The fact that the students are responding to what the teacher is saying is crazy 😂😂😂
This class never gets old 😂😂
My man you’re an expert in explaining stupidity😅
This boy ehhhh🙆♂️🙆♂️🙆♂️🙆♂️….And u aunty,ur body never tell u say no be u get again am b4?…Dey never wipe u slap b4😂😂😂😂😂😂😂
He was actually teaching something till the end 😂
I love this guy, he is soo crazy 🤣🤣
The Principal is soo ashamed 😂😂😂
If you are Brainjotter big fan gather here
I'm a great fanz of yoy
I gather dey here oooo
Greatest of all time
Sabinus >>>>>
Im here
I like this guy 😂😂😂😂
See as I dey laff 😂😂😂😂😂
My belle ooo
Like please
Go and like the video 😂 way thing una they do these likes self 😂😂 go and like the video
Owerri bride price is not expensive please
@dripquavo no
De like no de work now 😂😂😂
Ok
My guy pull slippers dey Tamu lol😂😂😂 all this orile Pekin wey dey Tamu seaways buys for doyin lol
this is how that my annoying math teacher usually teach us thinking he can teach but no one understands what he is saying🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Brain jotter entrance on the bus is top notch
Brainjotter na something else 😂
Keep growing sir
This teacher is very funny, and his videos are very good and funny ❤❤🎉
Y u self go hang on top bus like say space no dey inside bus 😂😂
Watching from 🇬🇭 much love ❤
Watin tinubu picture dey do for there😂😂😂
Brain jotter is really something else honestly..........see as my guy stand for back of school bus abeg.
This guy is full of talent
Brain jotter never disappoint 😂😂😂😅