They will soon go under the comment section to start barking like street dogs 😂. I'm a lady and concur what VDM is saying. That's why I have invested so much into my Younger Sister to be above AVERAGE for a deserving King 👑.
VDM, so na this small iron you dey carry for backyard wey you wan take beat everybody so 😂. Correct guy, keep it upright in All that you do 😅. Stay blessed ❤
One major reason, Nigeria comedy skit is booming and match making. Those are the things they use 90% of their time watch. Very sad situation and funny enough, most of them are graduate
Even d ones that goes to sch, some of dem na breast and nyash dem take dey get grades. After sch, na dem dey first see work cos dey have breast and nyash. As a man, life done already dey flog u 10-0 😢
You are right, we need to raise our girls right
😂😂😂😂Na Dem dey insult VDM pass on comment section.
Swears na them full instablog comment sections
@@chidiuchez1402 factual 💯🤣 awon mumus
i swear
😂😂😂Guy...... You cracked me up so much this morning 😅😅😅
How i no go like this guy....keep hiting dem gbas gbos....we must have sense in this kwantry❤😂
I AM LIVE WITH KWARA STATE😂😂😂😂
They will soon go under the comment section to start barking like street dogs 😂.
I'm a lady and concur what VDM is saying.
That's why I have invested so much into my Younger Sister to be above AVERAGE for a deserving King 👑.
😂😂😂😂
Na them ooo 😂
Nah only
Money full there head 😂
All of dem are potential Ashmusy 😂😂😂😂.
Na man wen no get sense go date such lady tufiakpa
She will learn in the hard way
😂😂😂aswear
I tell you
VDM u are on point 😂😂😂
😂 this morning cookery
If these ladies are thriving, then men must be blamed
God help our generation 🎉🎉🎉 please take my flowers
My rib ooooo😅😅😅😅 The love is real
my too
VDM to da world #Respect
Na from lekki him Dey see them all ohh 😂😂💔
It is what it is 😢😂😂😂😂
VDM, so na this small iron you dey carry for backyard wey you wan take beat everybody so 😂. Correct guy, keep it upright in All that you do 😅. Stay blessed ❤
I don dey wait for you VDM 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 to talk about that girl. Always with you VDM you no dey dissapoint me.
Them plenty like this for Lagos 😂
Who dey give ratel presidio this kind of wisdom!!chai we r gone in this country!!
VDM you must marry a Nigerian girl in Jesus name. Amen and amen
😂😂
Amen ooo😂😂😂😂😂
Much love big name
VDM my man ♥
😂😂😂😂😂 VDM STOPiiiit😅
Omo 😂😂😂i don laff fall enter my neighbor house give my neighbor daughter belle😩now where married with two kids😏
VDM u are 💯 on this one
😂😂😂😂😂😂😂😂 VDM you go killllllll me. Your facial expression and laugh na 🔥🔥🔥
😂😂😂
Olodo everywhere 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 na laugh i dey laugh o😂😂😂😂😂😂😂😂
Always on VDM page, waiting for him to release his video, opinion and taught of corrupt things happening in the society..
Aswear nah here I dey sit down put😂
Me too ooo😂❤
I asked a girl, Hello can I meet you? And she answered in which hotel
She nor wan stress you 🤣🤣🤣🤣🤣
VDM my man ❤❤❤
One major reason, Nigeria comedy skit is booming and match making. Those are the things they use 90% of their time watch. Very sad situation and funny enough, most of them are graduate
😅😅😅
VDM you're on the track 😂
Love you vdm❤
VDM IS A NECESSITY ❤❤❤
I know a lot of them, bro.😂😂😂
VDM my guy 😂😂😂😂😂😂
I'm live with Kwara state 😂😂😂😂 see her,big girl 😂😂😂
😂😂 she don push the sense go up.
U are amazing ❤❤❤❤❤.
Na why them no dy allow women to vote or speak in public before
Hahahahaha 🤣🤣🤣🤣 funny guy
VDM you makes me laugh 😅😅 anyways good job👍
Na only BBl and if a man can not 😢 VDM ohhh
Had to watch twice. God have mercy.😢😢😢
Na wa oo, she should have said ikuku or amadioha or better still, she should have said ogun, pls vdm help her out by sending her to school.
Na woohoo ooooooo don pay 😂😂😂❤💯💯
You're Making Sense My Guy VDM
This one na hot morning tea ooo 😂😂😂😂
I don't watch anything else on UA-cam as much as I watch VDM videos.❤❤
😂😂😂😂 am live with Kwara state😂😂😂😂 🇮🇹✌️
Even d ones that goes to sch, some of dem na breast and nyash dem take dey get grades. After sch, na dem dey first see work cos dey have breast and nyash. As a man, life done already dey flog u 10-0 😢
My dear life the flog me 63::0
Blacko..walahi you done jonze...🤣🤣🤣🤣...no be lai sha...naso one fine girl wey I dey ask out no know Google browser for her phone
Chaiii bros no loud am na😂😂😂😂
Bro, you are doing a great job.
Whatrver jare, me sef no hear the guy. Wtf kind of accent😂😂😂
See the countries wey VDM mention say him wan marry from, na there fine girls wey get yansh and breast and most importantly SENSE dey. Don’t play😅
Chai 😂😂😂😂😂😂😂
My brother please they have good girls in Nigeria., I know that a lot of them they bad. But there is good ones n😊😊😊😊😊
That Tanzania ❤❤❤
Edo girls dey wey smart o... VDM😅
😅😂one when i watch for nons mirage show no fit spell 50k 😂
Na you be that guy 😂I sha watch am laugh wan kill me
Happy Sunday❤😂😂 the ratel👉 lives
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 I I a girl but I believe 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Well said, tell them vdm 😊
Funkeee😂😂😂😂
They will all gonna learn in a very hard way don't play😂😂😂😂
Na today you saw her video😂😂😂if me I no go give my full name laye laye😂😂😂
My mama say you no call that Guinea-Bissau name right 👀
Truth is bitter, 😂😂. Las Las, na you get your 👄
You are pocking a bee hive o. 😂😂😂
Am from kwara state 😂😂😂
Bross try Marry Sudan girl o 😂😂
VDM u d worry o😂
VDM abeg drop the iron make e no fall for your head.😅😅
I am not surprised tho cuz Dem even plenty for Fadeyi&Ikorodu wey I dey stay... Yahoo boys Dem dey find all about😅
😂😂😂😂 presido take am eazy na 😂😂😂
Ur right ,imagine one in church saying she 's a graduale of BSC law 😂😂😂
Instead of LLB law
Dem no ft spell there name of phone no Dey wahala for Dey o
Truth be told, it's really sad
Vdm is a movement
You Ghana learn 😂😂😂
Yes!!! I encountered one who doesn't know how to spell her name to fill a form in the bank,I was like whaaaaaattt?
Na this gym the hungry me now 😢
First here 😂❤ vdm up
Olodo Rabata😂😂😂😂😂
Very very important, to note ,baba we are going there together 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
VDM your very funny. But your saying the truth i laughed .
Vdm don talk nothing go make me marry for this country again I don change mind
Them plenty... They will tell you.,who school help...Abeg.,marry a girl from TANZANIA
Live with anabra state😅😂
Kenya Zimbabwe Tanzania are Very intelligent
It's so sad really. I interviewed some graduates weeks ago.. I almost cried.
Exactly 💯💯💯💯💯
I have a lot of them here in my area
First 😂
You are right bro❤
Very correct