@geminitheseeker154 are you kidding me ? Shey you Dey put mouth for wetin no concern you ? Omo you guys are funny most times… I’m here making free content, like you not paying me for this entertainment, but still you feel you are entitled
@@cheffingking Abegi! Make I hear word. I'm literally paying you by watching n engaging your post. I'm not saying all but this particular one is staged. You know it, I know it. Shalom!
I am one of the loyal fans you have from Northern Nigeria.
I always enjoy watching your content. You are unique Cheffinking
Igbo marketer go make you buy crunches for future use lol 😂
See watin she wear and saying i dey work for chuch see mugu
That happy ending chock ohhhhh.
U go follow me now😅😅😅😅
Bro love from 254 you, you know game, you know women language chaiii. Teach me your ways.
Love from Ghana 🇬🇭💯💓🤩❤️💛,this girl de wan us 😅😅😅😅😅😅😅
How far, nah me dey video you that day wey you do this video. You con dey ask me why I dey video you 😅😅
The get set o 😂😂
All the way from Kenya a fan of cheffdeking
❤️❤️💡💡
For this life no make igbo man whine your babe 😂😂😂😂😂😂
I don’t understand this word Watamemewatame 😅 from Ghana 🇬🇭
😂😂😂😂😂😂
He's telling her that when he massages her with the product, she will be wetting from ----y. 😂😂😂😂
Cheff like say u don do products marketing o...!
Oga where the link oh
Last last she fall to the last point
Church bae😂😂😂
It’s because of the guy sell the jeans that’s why she isn’t flowing well
Doesn’t want it to look like she wants it in his present
Boss man waiting be your telegram channel name
Pls come Ghana
Why did you cover her face
Na Ghana be this
No na Yoruba girl
Power of persuation. Sex sells
Comedy everywhere no reason this video
Plan work
😊
You follow her go house?
Churche worker with this kind dress 😂😂😅😅
This things are staged bruh. See how the jean seller no just put mouth at all. Not possible in this Lagos

😂😂
❤❤❤😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂