😂😂😂 hahaha 😂🤣 see me rolling on my floor ooo which kin human beanses are these naa Phoebe ooo watin we do u, u see that boy na so e be naturally oo na wakooo,, no be acting jareee Phoebe na craze on her own , the interviewer na maad..kiaaa nawaaa wahala on money miss wroad boy n English 😂😂😂😂 fairly used people's 😂😂😂😂
When 2 opposite people meet na money dem go use to settle the disagreement-fela 😂
Immediately i see Phoebe, I know this is going to be a disastrous 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 as innnn
😅😅😅😅
The girl no too well😂
Same reason agot here
😂😂😂😂 True ooo
Once money finish…na hin be say marriage don finish be dat😄
When they put two weyrey people together 😂😂😂😂😂
Peller dey mad peller say hin wan spend money for dwarf 😂😂😂😂😂😂
He wiill have to take care of me and my family, remove us from poverty 😂😂😂
Peller can lie eh😂😂😂😂 which one be say he get that clothes like two 😅😂😂
He said “give me tiwi sisti” 😂
😂😂
😂😂
De part wey off me "I'm a bu-berry huhhh ambashadoor"....😂😂😂
Phoebe is good in every thing I swear 😂😂
Who else noticed she came with an insult 😂😂before watching the video😂😂
😂😂😂Shebi dem don leave you naw, Na only you waka come.😅😅😅
Fearly use my God peller stop nah😂❤ well Phoebe you are doing well❤
Omo the zuzubility too much OO
Girls and money have a bloody connection 😂😂
"Tell him to shotup naw"😂😂
That got me cracking too😂😂
I clicked straight away, as soon as i saw Phoebe 😂😂😂
This is what we call blind date go wrong 😂😂😂😂😂
Pheobe say no worry we go know how we go do am 😂😂😂
Am sure peller will collect his money back and she will surely insult Pele werey😂
Like seriously...?, jokingly this is the new face to relationship 😊
😂😂😂Edo people and their accent!😂 even the guy killed me!😂
who is the edo
This girl you be really funny yeye girl seriously 😅😅😅😅😅😅
Woii😂😂😂 this two correct to dey do comedy skits always 😂
Asin eeeh human beanses 😂
@@kingsurgeme 😂
I clicked as soon as i saw Phoebe 😂😂😂
“You go singo” 😂😂 I love edo accent
I'm from Edo, benin city and yet I still laugh when I hear people talk especially my mum. Any word that ends with *le* is *o*
phoebe don turn car....."she be fairly used" lol
She say na the cloth wey he wear last time 😂
I no get another cloth🤣🤣🤣🤣🤣
This guy no craze guy 😂
He say whaaaat now!!!! 360 for wetin nah broda😂😂😂😂😂
Shey this girl no dey even happy say peller like her😅😅😅😅😅😅
Omo tge girl ehn
Phoebe, we are sending you to internet to go and learn what they call blind date. Chai! Dis pikin sef.
Immediately i sew phoebe i dont want to miss it dis guy na wahala
Phoebe will not kill somebody lol oo😂 but the guy sef Dey funny 😆
Peller 😂😂😂u wid 360😂😂😂😂
Lol, tiwisisty😅
This is very funny two of them need to go for check up 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤪🤪🤪
This peller is something else 😂😂😂😂😂
The part that says: she's a fairly used is hilarious😂😂😂
She is a fairly used😂😂😂😂
Peller and phobe na definition of craze😂😂😂
Phoebe u carry ur family problem go fine love😂😂😂😂
😂😂😂
This Girl can crack me for Africa
Buebewii ambasundon 😂
Phoebe, I am crying. So you did this to me? You know how dearly I love you. ❤️❤️❤️. Bye.😊😊😊😊😊.
Guys, tym to comment , best approach from Man.. ,best response from woman...., great content
I can't fit laugh oooo😂😂😂❤❤
😂😂😂 hahaha 😂🤣 see me rolling on my floor ooo which kin human beanses are these naa Phoebe ooo watin we do u, u see that boy na so e be naturally oo na wakooo,, no be acting jareee Phoebe na craze on her own , the interviewer na maad..kiaaa nawaaa wahala on money miss wroad boy n English 😂😂😂😂 fairly used people's 😂😂😂😂
This Peller go worry for this industry o😂
Phoebe wey be crazy person 😂😂😂😂😂😂
Peller and Phoebe 😂😂😂😂😂 na two werey go on blind date together
The I Dey come alone sef😂😂
Finally you don jam your perfect match 😂😂😂
two crazy people, l no say this one no be love matter 😂😂😂😂
But this Phoebe na fine baby girl ooo....
Phoebe u sef na All back every time 😅😅😅😅
😂😂😂 the ending off me!!!
Lol😂seeing only phoebe it’s gone.i no expect peace
Waiting she go talk no day finish for her mouth 😂walhala girl
Pellar na bad guy😂
No ever let local pipu insult you ... 😅😅😅
❤❤
*I see Phoebe, I off*
Phoebe never gree fall in love oooh,
Take care of You and your family members 😂
Dating na poverty alleviation scheme 😂
Jo blaq is lost oo😮😂
He's like what's going on here,why are they sharing money😂😂
You no get another clothes 😂😂😂 eh peller
Success all the way to the top ❤❤❤
Please make Una no kill me with laugh 😂😂😂
Omo Jesus farely use ahah🙄🤣🤣
Peller to the world, much love
Hahahahahaha take care of u and ur family members 😂😂😂😂😂😂
Who else heard"I want to spend money for short hunman beings😂😂😂😂😂😂😂😂😂
What the hell 😂😂😂 this is what we called Awon Haters 😅
Big peller ❤❤❤
😂😂😂😂😂peller finally meet Phoebe
Sis you are describing me ooo😂😂
Oh noo you two are crazyy😂😂😂😂😂🤪😜😜🤪🤪🤣🤣😂😂😂
U go join two werey together 😂
Two of them no sabi speak English fiali use 😂😂😂
She's a fairly use(Belgium)😅😅😂😂
Hahaha! This kind blind date eh😂😂😂
Phoebe da give me joy 😂😂😂
Till 2030 indeed 😅my love for this two people is define able ❤😊
😂😂😂😂 I Don't Why I Like This Girl
Them later Shenk organizer 😂😂😂
Peller like 360 eh 😂
dem call person fairly used, ahh😂😂
Dis girl ehhhnn 🤣🤣😁😁😁😁😁
A be want fall for u oh😂😂
Hiaaa.....diswan don turn to phoebe interview no more date match making ooo🤣🤣🤣🤣
Watching from Pluto 🌍🔥💡😎❤💯✔
Omo am a buberry ambassador ooo😂😂😂😂😂
Phoebe never disappoint😂
😂😂😂😂😂
You no get another cloth 💔😭
This gal family members 😂😂😂
Make una leave my Phoebe for me alone😍
Na Jarvis Dey wall paper 😂😂
Ashawoo in town😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Let me comment before I watch.
Phoebe will finish him up😂😂😂
She didn't.
@royaljazzy7287 I was that disappointed
The guy accent😂😂
Una matter 😂😂
Peller 😅 fairly use ke😂🤣
Lol they fit each other😂😂😂
Two funny need more content from them meh.
Crazy King Phoebe! I like her.