NIGERIA VS BENIN REPUBLIC 2025 AFCON Qualifiers PRVW - (FT. Tox, Calister, Dani, Godfrey & Kurotams)
Вставка
- Опубліковано 16 вер 2024
- The guys discuss about the upcoming 2025 AFCON Qualifiers between Nigeria vs Benin Republic, Scoreline, Prediction, Selection etc.
PLEASE SUBSCRIBE!!!
Business Email - FansTribeinfo@gmail.com
CONNECT WITH US ON SOCIALS 👇🏽
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/...
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian
Thanks for riding with us still good people!
After una na Una 🙌🏽
@@FansTribeEXTRA no wahala boss we got una back
From Kenya......am behind Nigeria
GOD BLESS KENYA'S, NIGERIANS LOVE YOU GUYS
Tox your energy for country football is equal to none. 💯❤❤
I love this Godfrey guyy😂😂😂
Cameraman kudos 🎉🎉
Earlier subscribers oya make we gather 🎉🎉🎉
I Dey o💯💯💯
Big up 🙌🏽
We dey here
@@FansTribeEXTRA 🙏🙏🙏
@@FansTribeEXTRA I go dey follow una anywhere una go dat one na must
I too like the law he's energy is 💯💯💯 ....... And the lady is really good as well....
Godfrey dey gimme joy 🤣🤣
Una fit go hype this match make i go carry Nigeria to win and over 4.5, 🙏, abeg oo
😂😂😂😂
It is not the former nest of champions, it is the Godswill Akpabio international stadium aka nest of champions
Dani get the correct prediction 3:0
I swear,nah better money be that oooo, correct score
And that guy prediction comes to pass ooo 3:0
She is right 3:0
I've been checking you tube for some days, because my day mo complete without fanstribe. Thank God I'm here now. ❤️
I pray this Una scoreline come too pass ooh 😂😂😂😂😂😂
Score line for me 3:1 but our boys will play well
The game will be enjoyed make we no forget the new coach spirit for sure dey go wan impress the coach so it’s a sure winning
Who b this girl 😂 I love her energy ❤she no Dey gree
This is creative. Well-done guys. This is sweeter than super eagle's match.
Only mouth 😂😂😂.we have ,we have and we have😂😂😂
Na your mouth big pass 😂
😂😂😂😂😂on paper,on the pitch nothing,just Norwich level players
This video quality too fresh oo. abi na the background make ham be like that 😂
Wow i subscribed when it was just 10 subscribers now its 1.93k wow congratulations 👏
She's right, I don't know why they always want to talk about English Football when Nigeria is playing
I hope for the best
Let's go eagles 🇳🇬🦅
The law no get joy oo
Kuro we see you o
Ghanians go off Data 😂😂😂😂😂😂😂😂
❤❤❤
Nigeria 4:0 life
For your mind because Osihmen is around
I can never forgive Benin so. my own is that ball possession should be 90 10. the match should end up 8 0. with no goal attempt either off or on target.
Calm down na😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 exactly
Lmao 😂you no get joy o
😂😂😂😂
Godfrey make me laugh today 4 d first time becoz of osimehn 10:32
As you dey drop the line up it should be on the screen… Nice analysis
Nigeria 15 : 0
Guys football has changed,everyone want to have a result. 😊
The law dey geme Joy, make una warn calister make she bring her yeye character come next week
9ja go give benin 🇧🇯 9 goals to nil
Because nah basket ball,nah water Una wan pour inside drum
Super eagle don't corrupt ok bcos government no dey do good for country
Nice channel
6:0 against the Benin.
🎉❤
Man U fans ona no dey focus 😂😂
Guy you are wicked 7 : 0 is too much
Na so Dem dey talk 😂
It should be a comfortable win? Were we not beaten by the same Benin Republic in the World cup qualifiers?
I hope that Benin will not surprise oooo and silence us. Stop underrating them.
This analysis form these people ,is it before the match or after match netisons, please?
Benin 🇧🇯 Republic is a very stubborn team to underate we are making noise this game is either loss for us or draw we talk too much ,even our midfield lack creativity
Dey play
Just dey play
My brother you are right oo.
Na 3:0
Werey we don already win ooo 😂
We are beating Benin rep with the height of Calister
Hw far nive channel
I wish I could be there with you guys…will buy a house in uyo for holidays seems quiet,lovely and beautiful ladies around to prolong lives..
Leave them,let them play this match in Lagos..na 2-1
The lady is just too sound ❤
Kuro na ashawo 😂😂😂😂
Nah cute guy nah,😂😂😂😂
So, Nigeria team is down until they are thinking about how to win an ordinary Benin republic
😂
Tox your energy 💯💯💯💯😎😎
I so much Love kuro.....De lor
Make them change the name of the stadium
Where are the Midfielders? Una no well at all.
Tox u no mention the full name of our new UA-cam channel why??
Girls too like maduka okoye
Nigerians are underating this beninois Team, you guys are making too much noise for nothing..
Dani/Godfery your state stadium good like UYO stadium or bring luck like UYO stadium?
Sharp win for us....with or without coach
All super eagle player don't dey inside calabash in Bénin Bénin hand una dey make mouth ok them dey sleep
Make una do stadium tour
Am here guys
❤❤❤❤.
One love FFT
You guys are looking cute 🥰🥰
Good for Nigerian 2:1benin
Na dat one uuu borrow them go hurt you tomorrow
Na Kuro, Godfrey and Tox tears una go post laslas
Which one be "abiaka" Grace abeg
Sharp❤
Chai our mouth ehn 😂
❤ lovely .
We go win ❤❤🇳🇬🇳🇬
Godfrey lol u no fit take ekong for arsenal 😂
Kuro the fine woman ooo
One ❤❤
2goals to nil for Nigeria
Godfrey I support
Yes o
I'm ready to laugh for this draw coming up
We must win tomorrow
3:1
Or
2:0
The law kam down naa😅😅
My line maduka okoyie,in goal
Callister i saw what you did there 8:05 😂😂😂 Arsenal fans straight bullet just dey knack ona from every angle😂😂😂😂
Wetin be Bonju?, no be Bonjour?. Anyway, make super eagles vex destroy these people with all our fit players available. Goodluck to us.
❤❤❤❤❤❤FFT
With eguaveon as coach? Hope for something else. It baffles me how some fellow Nigerians easily forget things. Eguaveon hasn't done any positive thing in SE eagles and the records are there for you to look up. If not corruption this guy won't near that camp. Wetin he wan teach Osimehn and Lookman or Aina. Make una watch after i go see result. Rubbish rotten country
😂😂MAKE UP 😢
I wonder ohhh
If Nigeria draw make una no surprise.Nigeria and Ghana national team na one Rope tie dem.
I swear.. be like Chelsea and Man Utd😂😂
Ajeh 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Hahahaha Naija di carry last now, ewooh
❤
💚💚💚
Nigeria will win 3:1 or 4:1
This not former one that losesoo
Una dey make noise Bénin team very hard to underated ok
I think osimhen can't start this match but all the best
Why talking about foreign club while you are discussing about Nigeria 🇳🇬 national team this nonsense has to stop
🧡🧡🧡🖤🧡
SUPER EAGLES STARS 🤣🤣🤣
NIGERIA PLS STOP DECIEVING URSELF
🫵 YOU ARE BELOW AVERAGE
3:0 Nigeria win