First of all Oruko mi ni Adebayo Adetijani, Adeorebikan, Adeorebe, Adedunle, Adedadaa,Adesarewa,Adesarelo. All this names for you only.😂😂😂😂 Okay what do you do for a living ISE TU IDE JA IDE😂😂😂😂😂😂
Pastor remote don mad i swear 😂😂😂😂😂 i don watch this video tire i just dey laugh since dey disturb my neighbors 5 private jet Omo davido self no fit 😂😂😂
The ladies parents especially the mother are not joking 😂 😅. The questions were pouring in spontaneously 😂😂. Her father said this man looks like an Ikorodu man
😂😂😂😂😂😂
Remote will not stop making someone open teeth in the bus, now everyone is asking me wetin happen
😂
@@ebnzaoluwaseun 😂😂😂😂😂
First of all Oruko mi ni
Adebayo
Adetijani, Adeorebikan, Adeorebe, Adedunle, Adedadaa,Adesarewa,Adesarelo.
All this names for you only.😂😂😂😂
Okay what do you do for a living
ISE TU IDE JA IDE😂😂😂😂😂😂
Pastor remote don mad i swear 😂😂😂😂😂 i don watch this video tire i just dey laugh since dey disturb my neighbors 5 private jet Omo davido self no fit 😂😂😂
Baby,I have water😂😂😂😂remote don run oooo 😂😂😂
14 minutes skit? But remote because na you I go plaster sha❤
Pastor Ades😂😂😂😂😂
no kill me with laughter abeg😂😂😂
Omo pastor remote don cast this update 😂😂😂 wey I wan use next year😂😂😂list werey oooo😂😂
I just dey laugh alone
The man that will marry Chiamaka that you departed her water 😂😂😂😂😂😂
Sebi you have used your ROD to SEPARATE her Ocean , na you win , run 😂😢😅 no light at the end of the tunnel
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂
Remote is out of control 😂😂😂
😂😂😅😅
😂😂😂😂😂
😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄 home delivery.
remote no go kill me ooooo
Man of God that holds text book and not the Bible 🤣🤣🤣 Pastor Remote is actually crazy honestly 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Yes, because him fear n respect d word of God.
😂😂😂
Remote, you suppose know say no marriage be this na😂😂😂😂... 30BG loading...😂😂😂
That na the kind trouser with hole when you suppose wear go see in-law to be???? Pastor remote you nor fit kee me this afternoon 😂😂😂😂😂😂
I no know say e don tear 😢
@@IamremoteTv 😅
@@IamremoteTv 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
@@IamremoteTvpastor remote ti koko 😂😂😂😂😂😂
If you have missed remote gather here
I don laff tire ooo😂😂😂😂 And this two shall become one😂
This guy don kolomental, e no get anyone to tell him😂😂😂
Football Jersey inside Coat????😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
You use chain and break chain.... 😂😂😂
Leg chain...😂😂
Pastor remote of online church 😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤❤❤
Where remote dey see him south african soundtracks 😂😂😂
Two of Dem wear red,red😂
Just kuku kill me now.. 😂 😂 😂 😂
The man that will marry Una daughter God go give una
Baba turn real prophet straight 😹😹
The person that added that sound track after remote got the list will not make heaven 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Wife self no get Brain
See how she dae smile for parents front dae do awwsh 🙄😹
Okayyyy
U see that househelp she can withstand the laugh at some stage 😂
Lol i dey here 😂😂... my boss too funny i swear...
The song intro as they game him the list 😹😹
E shock am😹
Pastor remote with the oxford dictionary and still cant speak proper English,ah
😂😂😂😂😂
Even me don tire 😢😂
😂😂😂
Hin dey learn 😂😂na why hin dey carry 😅
@@IamremoteTv no tire oh baba, na the way be that
Werey carry oxford dictionary🤣😂😅
The questions is too much now 😂
The housekeeper just dey laugh 😂😅
Remote looking clean and Sharp asf… Your barber is trying ❤
Thank you 😂
Make them easy pressure for pastor remote 😂😂😂
It’s the hair grooming for me 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂.. is the effect when he collected the list for me 😂,@remote you are doing well ❤
if dem sell remote gaaan, ko le pa list yen o😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 calm down ma
No panic remote 😂
Them wan off the weyrey with questions 😂😂😂😂😭😭😭😭😭
Remote still tap the papa head 😂
You don't want the ocean of living waters anymore? 😂
Even Chioma family no give Davido this kind list
The name of pastor church na the lord is coming soon when he comes will you be there international evangelical church😂😂😂
...church limited🤣😂😂🤣😂
LIMITED🤭
Remote forgot to say "God punish you" as he was closing the door to sealed up the curses. 😅😅😅😅😅
Ise tu ide ja ide.😂😂😂
It's the name of the church for me 😂😂😂😂😂😂😂
Pastor Remote 😂asked his inlaw" Se ki nra Saudi Arabia fun yin ?
Inlaw said "that's fine for them
O gosh😂
The end is very funny 😂
See that smiling sister at the back 😃 She is so beautiful ❤
That sound track after he collected the list 😂😂😂
This guy na bastard, ah red sea in front of your inlaw 😂😂😂😂😂😂
Who noticed the girl at the back laughing 😂😂
2:56 Adésárélo😂😂😂❤
😂😂😂😂the two of them no serious.😂😂😂 she get water.😂😂😂
The ladies parents especially the mother are not joking 😂 😅. The questions were pouring in spontaneously 😂😂. Her father said this man looks like an Ikorodu man
Who noticed the sound effect at 8:47 ....
Pastor Remote had the elders singing in his head. He wan marry a fine woman. 😅😂😅😂😅😂
Pastor Remote trousers already open mouth 😂😂😂😂😂😅😅😅😅😅🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂
Na that water go carry you n your family😂😂😂
Excuse this man, father to the girl. What do you mean " you looks like ikorodu person" shey good looking people no dey ikorodu nii, Mitcheeeew
I tire o😂
@IamremoteTv 🤣😁
😂😂😂😂
Lol I'm remote no go kill me 😅😅😅😂😂😂😂😂😂
😂 Who sent me to be eating while watching Remote. Remote is something else😂😂😂😂
Pearl needs to feature more, I love her. Another one from Pastor remote😂😂
This pastor remote makes me laugh and cry. Where you fit your courage first way you come fight for the end 😂
Chidima has been standing there for like 47 hours 😂😂
From the begining i know it will end in God will punish you......😂😂😂😂😂
😂😂😂😂 you never know anything, Ori e yi😂😂
Woo.. oju ee abo!! 😅😅
😁😂😂😂 remote don dey mad
My stomach oooo😂😂😂
Remote mapami naw 😅😅😅
😊😂😂😂😂😂😂
No vex ma 😂
Even Davido sef no fit chest this list 😂😂 chioma brideprice sef no reach this😂
Some of us dont even understand your videos without subtitles...but it is my brother.
No vex boss
The next one will not be like that
@@IamremoteTvbro go and add subtitle to it and reupload Na
Haaahaaaa wetin Ikorodu people do you na😂😂😂😂😂😂
Be like say una no give that woman script oh
Werey fe gba Ori ana😂
😂😂😂why this my birthday mate dey always ment like this enhhh Remote😂😂
Even otedola no fit afford the list 😂😂😂
Wow. 😂😂😂😂. Great comedy. Keep it up
Aboriade, Adebayo, Adetijani, Adeorebikan, Adeorindin, Adeduronle, Adedaada, Adensarewa, Adensarelo Omo Adetona.
😂😂😂😂😂
😅😅😅
I swear that name ehhhn😂
😂😂😂😂
😂Chiamaka Omiyale 😅
This guy nah cruise ajeh 😂😂😂😂
😅😅😅😅😅😅 my belle wan burst with laugh o...
Na wahoo, heaven list 😅😅😅😅😅
Like father , like husband . 😂 “Azul that is why he is looking so fresh”
Werey wear Arsenal jersey 😂😂 agbako eyan
Im not wven seeing remote at all, na Lolade I dey see through out, babe is just so natural 💞💞
Dem no even allow am land see questions 😭😭😭
😂😂😂😂😂😂😂
Online church
Home delivery
Remote God will forgive
Remote dey ment😅
Una pinkin go smell Taya for house 😂😂😂 pastor remote mapamiiii ooo
Baby I have water for you…thunder fire your water 😂😂😂
That WOMAN is too SAVAGE🤣
Omo this remote self will not kill person with laugh seriously remote no well at all in don sign can't stop laughing 😁
😂😂😂😂 pastor remote, ti e ba e l’oni 😂😂😂😂
Remote Don kill me already oooo😂😂😂
The younger sister don laugh tire
The prayer 🤣🤣🤣🤣 iyamiiiiiii iyamiiiiii😭😭😭😭😭
This is very hilarious 😂😂😂
Iya mi mo so 😹😹😹
What a perfect closing prayer 😂😂😂
Who's yah man 😂😂😂
Remotuuuuuuuu😂