CMG Productions
CMG Productions
  • 191
  • 399 945
Sound sultan ft Flavour - Orobo (Lyric video)🔥
Pls follow me on tik tok : www.tiktok.com/@cmg5422?_t=8qeQ5riWNDa&_r=1
Hey hey hey hey hey hey!
Na nekwe no orobo o
Chai!
Baby ni jule junu
Orobo kibokibo eh
Flavour N'abania
Sound Sultan
Orobo remix
Orobo ooh eh, orobo ooh eh
She just dey roll her waist like Gorodome, Gorodome
Orobo ooh eh, orobo ooh eh
See, she makes me want to touch her Gorodome, Gorodome
She be like Molue, e wo
See backyard everywhere o
You African lady, omo your baka na evidence o
Dem dey call her heavy duty
Me I dey call her every evening
Make she report for my bunk
Every night for our evening duty
Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
Omo l'omo yen o
Bo lo lu si she be my own model o
Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
Omo l'omo yen o
Bo lo lu si she be my own model o
Orobo ooh eh, orobo ooh eh
She just dey roll her waist like Gorodome, Gorodome
Orobo ooh eh, orobo ooh eh
See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home
Ye mama
Anywhere she dey
Go slow must to dey o
'Cause her backside na vitafoam
No go use am play
If she vex na die o
'Cause she full ground like Gorodome
Orobo ooh eh
Na wetin they call am
But omo na baby I call am
Orobo ooh eh
Na wetin they call am
But omo na honey I call am
Orobo ooh eh
Na wetin they call am
But omo na darling I call am o
I no go fit carry my orobo
But sha we go marry
Orobo ooh eh, orobo ooh eh
She just dey roll her waist like Gorodome, Gorodome
Orobo ooh eh, orobo ooh eh
See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home
Orobo kibokibo eh
They way you dey dangololo
You get am for ololo, aye oh oh oh
Orobo kibokibo e
Ifu du kugunu kwe gunu
Owu ke kwukwu mu me
Nwata nwanyi a ra pu ta go
Nwa nini, nwa nini, nwa nini eh
Baby sofri na shake am eh
Flavour na Sultan eh
We don enter for your town eh
So dey shake am up and down
Orobo kibo, ono ono
Ono ono
Ono ono
Flavour na Sound Sultan eh
Ono ono
Ono ono
Orobo kibo, ono ono
Yeah
O ne fuwe ukwu ya
Like trailer tyre oh oh oh
Orobo ooh eh, orobo ooh eh
She just dey roll her waist like Gorodome, Gorodome
Orobo ooh eh, orobo ooh eh
See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home
Orobo ooh eh, orobo ooh eh
She just dey roll her waist like Gorodome, Gorodome
Orobo ooh eh, orobo ooh eh
See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home
Oro
Oro
Indomix
Oro
Oro, orobo oro
#viralvideo #throwback #music #lyrics #tbt #naija #entertainment #oldskool #remix
Переглядів: 229

Відео

D'banj - Mr Endowed (Lyric video)🔥
Переглядів 1394 місяці тому
Oldskool is always watch we do🚀 Pls do like and Subscribe 😘 Follow me on Tiktok : tiktok.com/@cmg5422 Yepa Oshe Hmmm Mogbe Oshe Oshe Aah! Mmh Hey sexy lady I heard you have been searching for the special one So I'ma give you a reason To pick me I got so many things that you go like about me But I'ma give you a few I'm, I'm, I'm the kind of brother that your boyfriends wanna be 'Cause I'm so end...
Duncan Mighty - Unu Ge Gbum Madu ft Nigga Raw (lyric video🔥)
Переглядів 1045 місяців тому
Oldskool is always watch we do🚀 Pls do like and Subscribe 😘 Follow me on Tiktok : tiktok.com/@cmg5422 #throwback #lyrics #music #oldskool #naija #viralvideo #cmg #entertaining
M.I - Undisputed (Lyric video)🎧 #oldskool
Переглядів 867 місяців тому
M.I - Undisputed (Lyric video)🎧 #oldskool
2baba - Nfana Ibaga (Lyric video)🎧
Переглядів 3027 місяців тому
2baba - Nfana Ibaga (Lyric video)🎧
D'banj - Suddenly (Lyric video) #oldskool 🔥
Переглядів 6678 місяців тому
D'banj - Suddenly (Lyric video) #oldskool 🔥
Wande coal - Bumper to Bumper (Lyric video) #tbt 🎧
Переглядів 1238 місяців тому
Wande coal - Bumper to Bumper (Lyric video) #tbt 🎧
Wizkid - Joy🎧 #oldskool
Переглядів 408 місяців тому
Wizkid - Joy🎧 #oldskool
Naeto C - Ten Over Ten (Lyrics video) #oldskool
Переглядів 7999 місяців тому
Naeto C - Ten Over Ten (Lyrics video) #oldskool
Wizkid - Jaiye Jaiye (Lyric video) #tbt
Переглядів 3589 місяців тому
Wizkid - Jaiye Jaiye (Lyric video) #tbt
9ice - Gongo Aso (Lyric video) #oldskool
Переглядів 1,8 тис.10 місяців тому
9ice - Gongo Aso (Lyric video) #oldskool
Eldee - Bosi Gbangba (Lyric video) #oldskool 💥
Переглядів 3910 місяців тому
Eldee - Bosi Gbangba (Lyric video) #oldskool 💥
Kelly Hansome - Maga don pay (Lyric video)🎧
Переглядів 375Рік тому
Kelly Hansome - Maga don pay (Lyric video)🎧
Capital Femi ft Eedris Abdulkareem - Baby I got it(Money Money) Lyric video
Переглядів 110Рік тому
Capital Femi ft Eedris Abdulkareem - Baby I got it(Money Money) Lyric video
Psquare - Ifunanya (Lyric video)
Переглядів 1,2 тис.Рік тому
Psquare - Ifunanya (Lyric video)
9ice - Kinda life (Lyric video)
Переглядів 615Рік тому
9ice - Kinda life (Lyric video)
Davido - Gobe (Lyric video)
Переглядів 2,1 тис.Рік тому
Davido - Gobe (Lyric video)
Psquare - Troway (Lyric video)
Переглядів 2,7 тис.Рік тому
Psquare - Troway (Lyric video)
Styl Plus - Four years (Lyric video)
Переглядів 5 тис.Рік тому
Styl Plus - Four years (Lyric video)
Faze - Alone (Lyric video)
Переглядів 1,7 тис.Рік тому
Faze - Alone (Lyric video)
Paul Play - Forever (Lyric video)
Переглядів 3,7 тис.Рік тому
Paul Play - Forever (Lyric video)
Dr SID - Over the moon(Lyric video)
Переглядів 2,6 тис.Рік тому
Dr SID - Over the moon(Lyric video)
Dagrin Ft Omawumi - Thank God (Lyric video)
Переглядів 1,4 тис.Рік тому
Dagrin Ft Omawumi - Thank God (Lyric video)
Maleek Berry Ft Wizkid - The matter (Lyric video)
Переглядів 694Рік тому
Maleek Berry Ft Wizkid - The matter (Lyric video)
Psquare - Temptation (Lyric video)
Переглядів 37 тис.Рік тому
Psquare - Temptation (Lyric video)
2face - Keep on rocking (Lyric video)
Переглядів 677Рік тому
2face - Keep on rocking (Lyric video)
Wizkid - What you wanna do (Lyric video)
Переглядів 222Рік тому
Wizkid - What you wanna do (Lyric video)
Faze - Need somebody (Lyric video)
Переглядів 4,7 тис.Рік тому
Faze - Need somebody (Lyric video)
2face - Love is a crime(Lyric video)
Переглядів 1,2 тис.Рік тому
2face - Love is a crime(Lyric video)
2face Idibia - True Love (Lyric video)
Переглядів 9 тис.Рік тому
2face Idibia - True Love (Lyric video)

КОМЕНТАРІ